ABC

Adekunle Gold - It Is What It Is
текст песни

11

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Adekunle Gold - It Is What It Is - оригинальный текст песни, перевод, видео

People wey no dey feed you
Always the first to talk about your life
Look at the irony
Shame you for public, come dey beg for side
Don't get it twisted o
I no dey kiss ass
That shit is not healthy
Keeping my distance o
Some people are worse than pandemic
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
Money no dey bring happiness o
Na when I get money I realize o
But I no be hypocrite
I dey pray make you get your own too
See bad times will never last
Elemi lo ma last o, whoa, whoa, whoa
Life come at you so fast
Small time you don become wetin you hate o
Lowkey, they hate their lives
And they're lonely
No energy for nobody
Wey no dey happy for me, for me
Lowkey, you hate your life
And you lonely
No energy for nobody
No waste your time
Man, I no see you, yeah
If e go cost my peace
Den I go take my leave
If e no be money
Do not disturb me please
If e go cost my peace
That's some expensive shit o
If e no be money
Do not disturb me please
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
Majisoro, hold on
It is what it is, yeah
Mawobe, leave am
(Leave am)
(Leave am)
It is what it is
It is what it is
Люди не кормит тебя
Всегда первый, кто говорит о своей жизни
Посмотрите на иронию
Позорить вас за публикой, приходите
Не постигай это
Я не поцелуй задницу
Это дерьмо не здорово
Держу на расстоянии o
Некоторые люди хуже, чем пандемия
Если e stost мой мир
Ден, я иду уйти с отпуском
Если нет денег
Не беспокой меня, пожалуйста
Если e stost мой мир
Это какое -то дорогое дерьмо o
Если нет денег
Не беспокой меня, пожалуйста
Маджисоро, держись
Это то, что есть, да
Mawobe, уйти
Маджисоро, держись
Это то, что есть, да
Mawobe, уйти
Деньги не принесите счастья o
На, когда я получаю деньги, я понимаю
Но я не буду лицемер
Я молюсь, заставьте вас получить свою собственную
Видеть плохие времена никогда не продлится
Elemi Lo Ma в последний
Жизнь пришла на тебя так быстро
Маленькое время вы не станете влажным, вы ненавидите
Низко, они ненавидят свою жизнь
И они одиноки
Нет энергии ни для кого
Вей нет, я счастлив за меня, для меня
Низко, ты ненавидишь свою жизнь
И ты одинокий
Нет энергии ни для кого
Не тратьте свое время
Человек, я не вижу тебя, да
Если e stost мой мир
Ден, я иду уйти с отпуском
Если нет денег
Не беспокой меня, пожалуйста
Если e stost мой мир
Это какое -то дорогое дерьмо o
Если нет денег
Не беспокой меня, пожалуйста
Маджисоро, держись
Это то, что есть, да
Mawobe, уйти
Маджисоро, держись
Это то, что есть, да
Mawobe, уйти
(Оставьте AM)
(Оставьте AM)
Что есть, то есть
Что есть, то есть

Другие песни исполнителя:

Все тексты Adekunle Gold

Верный ли текст песни?  Да | Нет