ABC

Dremo - Fan Of My Fans
текст песни

4

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Dremo - Fan Of My Fans - оригинальный текст песни, перевод, видео

Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Fan of my fans
Yeah
Yeah
E dey difficult to find person wey go fit to relate
With my style of music cos e dey different from
All the styles of artists that are now made
So anytime I see person wey appreciate the pictures wey I dey paint
On every song that I'm on makes me go on and on am come strong
Like sey I dey carry weight
I no fit please everyone even some people still don't believe in Jesus Christ
For this stage of my career a lot of people know that the futures bright
The ones wey no like me but like my music know that me burst right
Awon Thomas wey dey doubt me before now are thinking like he just might
Be the next big thing
You no be my fan if get thinking
That I won't be ontop of my peers Middle finger to the air
Tell your girl sey get big thing
My fans vouch for me even asides the music
Dey know I come correct on everything
Fashion passion packaging
Absolute passion powers everything
I'm make my nigga
I just wan to give a big shout out to my fans
Who never let shit get to me on the Internet
All of the negative comments that random people be posting on my wall
My fans go yab your destiny till you deactivate your account dem no send at all
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm a fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Family and friends be my fans too
My girl is a big fan she say I go big pass M I soon
Amen
My mama said in anything I do make I dey prayerful
Spoke to Baba God now hin dey cover me
And every Single person wey dey my crew
It's blessed
Blessed
My fans they love me to death
Yes and e get some things wey dey don do wey I no fit forget
Buy me bottles for club pretty girls show me love
Most of them go come my concert
Even if heavy rain bin dey fall
They no go mind to get into the venue wet
That na love that na support
Apparently that is all that I need
I took a fan out during the week
I tell am say put the bills all on me
She say no you put the bills all on me
She say she get money she no want my money
She just wan express the love she got for me
And see how I’m living and that’s all
She see how I dey live she said I deserve it all
Her believe and my prayer is to be known all around the world
And I no fit achieve shit if my God or my fans no dey involved
The love wey I get for my God and my fans just dey evolve swear I love you all
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm a fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
I'm fan of my fans
If you no be fan
I don't try pretend
Fuck your feelings
No offense
You just no dey part of audience
Фанат моих поклонников
Фанат моих поклонников
Фанат моих поклонников
Фанат моих поклонников
Фанат моих поклонников
Фанат моих поклонников
Ага
Ага
Трудно найти человека
С моим стилем музыки, потому что он отличается от
Все стили артистов, которые сейчас сделаны
Поэтому в любое время, когда я вижу, как человек оценивает картинки.
На каждой песне, в которой я заставляет меня продолжать
Как Сей, я держу вес
Я не подхожу, пожалуйста, всем, даже некоторые люди все еще не верят в Иисуса Христа
На этом этапе моей карьеры многие люди знают, что будущее яркое
Те, кто не похож на меня, но, как и моя музыка знает, что я разрывается правильно
Awon Thomas Wey Dey сомневаюсь во мне до сих пор думает, как будто он просто может
Будь следующей большой вещью
Ты не будь моим фанатом, если задуматься
Что я не буду в воздухе.
Скажи своей девушке, Сей, получишь большую вещь
Мои фанаты ручаются за меня даже при музыке
Дей знаю, что я подойдет ко всему
Модная страсть упаковка
Абсолютная страстная способность все
Я делаю свой ниггер
Я просто хотел бы выкрикнуть своим поклонникам
Кто никогда не позволил дерьму добраться до меня в Интернете
Все негативные комментарии, которые случайные люди публикуют на моей стене
Мои поклонники идут на твою судьбу, пока ты не деактивируешь свою учетную запись, демо не отправляй вообще
Фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат своих поклонников
Если ты не будь фанатом
Я не пытаюсь притворяться
Трахни твои чувства
Без обид
Ты просто не является частью аудитории
Фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Если ты не будь фанатом
Я не пытаюсь притворяться
Трахни твои чувства
Без обид
Ты просто не является частью аудитории
Семья и друзья тоже будут моими поклонниками
Моя девушка - большой поклонник, она говорит, что я скоро иду с большим проходом, я скоро
Аминь
Моя мама сказала во всем, что я делаю
Поговорил с Богом Баба, теперь Хин Дей накрыл мне
И каждый человек Вейу Дей моя команда
Это благословлено
Благословенный
Мои поклонники, они любят меня до смерти
Да и получите кое -что.
Купить мне бутылки для клуба симпатичные девушки покажи мне любовь
Большинство из них идут на мой концерт
Даже если падает тяжелый дождь, бен Дей падает
Они не пойдут на ум, чтобы попасть на промежуток
Что Н.А. любит эту поддержку.
Видимо это все, что мне нужно
Я взял фаната в течение недели
Я говорю, что я наложил счета на меня
Она говорит, что ты наложил на меня счета
Она говорит, что получает деньги, она не хочет, чтобы мои деньги
Она просто выразила любовь, которую она получила для меня
И посмотри, как я живу, и это все
Она видит, как я живу, она сказала, что я все это заслуживаю
Ее верю и моя молитва - быть известным во всем мире
И я не могу достичь дерьма, если мой Бог или мои поклонники не вовлечены
Любовь, которую я получаю для своего Бога, и моих поклонников просто Дей, клянусь, я люблю тебя всех
Фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат своих поклонников
Если ты не будь фанатом
Я не пытаюсь притворяться
Трахни твои чувства
Без обид
Ты просто не является частью аудитории
Фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Я фанат моих поклонников
Если ты не будь фанатом
Я не пытаюсь притворяться
Трахни твои чувства
Без обид
Ты просто не является частью аудитории

Другие песни исполнителя:

Все тексты Dremo

Верный ли текст песни?  Да | Нет