ABC

nks - answer
текст песни

10

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

nks - answer - оригинальный текст песни, перевод, видео

Izz EA EA EA EA
I don't even know where to start from
Shey na matter wey sup for campus
Wallet empty, sapa just dey camp us
Life is a bitch and e steady dey knack us
Me I no dey smoke, I go wrap one
So make I high, talk to my God
Make I know why e hard like this
Sapa, mapami
Many many thing wey man dey face
Man no talk, man no be tape
Baba tete dahun, it's getting late
Two thirty tida after eight
And the many things wey man don face
Khaki outfit don turn to lace
Because of the money wey man dey chase
We're getting tired with all the race
Many many pala
I move with my kala
Hustle for my mama
I dey hustle for my papa
Many many pala
I move with my kala
Baba dabo o, answer
Awon omo eh won bere answer

And I no dey joke with my prayers
Night and day I dey run am
Been closer to God, stay closer to God
I dey call am, 24434
Ahn ahn ahn
Yah, yah Allah
Answer prayers 'cause I don suffer
I don sleep for gutter
You can ask my brothers
Many many thing wey man dey face
Man no talk, man no be tape
Baba tete dahun, it's getting late
Two thirty tida after eight
And the many things wey man don face
Khaki outfit don turn to lace
Because of the money wey man dey chase
We're getting tired with all the race
Many many pala
I move with my kala
Hustle for my mama
I dey hustle for my papa
Many many pala
I move with my kala
Baba dabo o, answer
Awon omo eh won bere answer
Изз EA EA EA EA
Я даже не знаю, с чего начать
Она не имеет значения, какой ужин в кампусе
Кошелёк пуст, Сапа просто нас разбивает.
Жизнь - сука, и они постоянно нас ловят.
Я не курю, я иду завернуть один
Так что поднимите мне настроение, поговорите с моим Богом
Дай мне знать, почему мне так тяжело
Сапа, мапами
Многие вещи, с которыми сталкивается человек
Мужик, никаких разговоров, чувак, никакой ленты.
Баба тет-дахун, уже поздно
Два тридцать прилив после восьми
И многие вещи, с которыми сталкивается человек
Наряд цвета хаки сменяется кружевом
Из-за денег, чувак, они гонятся
Мы устаем от всей гонки
Много-много Пала
Я двигаюсь со своей калой
Спеши ради моей мамы
Я спешу за своим папой
Много-много Пала
Я двигаюсь со своей калой
Баба дабо о, ответь
Эйвон омо, да, выиграл, будь ответом

И я не шучу своими молитвами
День и ночь я бегу.
Был ближе к Богу, оставайся ближе к Богу
Я позвоню, 24434.
Ан ана ана
Да, да, Аллах
Отвечай на молитвы, потому что я не страдаю
Я не сплю ради сточной канавы
Вы можете спросить моих братьев
Многие вещи, с которыми сталкивается человек
Мужик, никаких разговоров, чувак, никакой ленты.
Баба тет-дахун, уже поздно
Два тридцать прилив после восьми
И многие вещи, с которыми сталкивается человек
Наряд цвета хаки сменяется кружевом
Из-за денег, чувак, они гонятся
Мы устаем от всей гонки
Много-много Пала
Я двигаюсь со своей калой
Спеши ради моей мамы
Я спешу за своим папой
Много-много Пала
Я двигаюсь со своей калой
Баба дабо о, ответь
Эйвон омо, да, выиграл, будь ответом
Верный ли текст песни?  Да | Нет