ABC

Bridget Blue - Oxygen O2
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Bridget Blue - Oxygen O2 - оригинальный текст песни, перевод, видео

Girl you be like oxygen 02 02
Whenever I need somebody e be you girl I wanna run to
Be like oxygen 02 02
When ever I need some body shoma tele mi lo 02
You're are the air that I breath
That I breathe
You’re all that I need
You make me glow
You're are the air that I breath
That I breathe
You’re all that I need
You make me glow

So many stars that I see in your scars, my love
Na that your body part wey dey turn you off dey turn me on
Bad bele go talk, omo, dem go talk
But we no go stop, mbanu, we go continue our love
Baby come (Ku lo sa)
Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ahh, girl I want make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Ku lo sa
Omo I want make we dey (Ku lo sa)
Ahh, girl I want make you (Ku lo sa)
I for like make you (Pull over)
Ku lo sa o

Другие песни исполнителя:

Все тексты Bridget Blue

Верный ли текст песни?  Да | Нет