ABC

Chapta5ive, Crid Kore, SOD MUSIQ feat. Akila Jnr - Donald Trump
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Chapta5ive, Crid Kore, SOD MUSIQ feat. Akila Jnr - Donald Trump - оригинальный текст песни, перевод, видео

Even if na spill over, no be say E don over
Blessings still dey run over, the things E go recovery
Somethings still ugly, soon... E go fine like make over
Baba God give us umbrella, na for there we go take cover
E dey be like say we suffer, but Jesus don offer
Grace wey hin show us, no be TV, no off am
My father send bread, e gimmi sun set
E come join bed... Soft, Everything set.
Wetin just dey worry you?
I know say life just dey knock you
I dey beg you make calm down oh
I dey beg you make you calm down oh
Shey na God wey dey bless person
Lay it down make you no stress eeh
I dey beg you make you calm down oh
I dey beg you make you calm down calm down
Challenges (Jeje)
Them go come (Jeje)
Build a wall (Jeje oh, jeje)
Donald Trump (Jeje)
Shey na God (Jeje)
Wey dey work (Jeje)
Just dey move (Jeje)
Just dey walk (Jeje oh, jeje)
These things ehn (Jeje)
E go sup (Jeje)
Stay with God (Jeje oh, jeje)
You go grow (Jeje)
Build a wall (Jeje)
Donald Trump (Jeje)
Normally we dey get ups and downs
Normally gbege dey all around
We want dey see all the moves full ground
When we say we want it fast them go say Ramadan
Formerly I been send economy
See my heart e just dey beat all the things been bother me
Brotherly If you know the former me
I been dey where you dey na him grace dey cover me
These days I dey pray for the man wey dey wait for the plan of the one bigger than
Stay safe for the hand of the one no Dey form Jagaban for the one bigger than
Challenges (Jeje)
Them go come (Jeje)
Build a wall (Jeje oh, jeje)
Donald Trump (Jeje)
Shey na God (Jeje)
Wey dey work (Jeje)
Just dey move (Jeje)
Just dey walk (Jeje oh, jeje)
These things ehn (Jeje)
E go sup (Jeje)
Stay with God (Jeje oh, jeje)
You go grow (Jeje)
Build a wall (Jeje)
Donald Trump (Jeje)
Даже если это перетечет, не скажи, что E don over
Благословения все еще заканчиваются, вещи E идут на поправку
Что-то все еще некрасиво, скоро... Все идет хорошо, как будто переделываю
Баба, Боже, дай нам зонтик, а там мы и укроемся.
Они говорят, что мы страдаем, но Иисус не предлагает
Грейс Вей Хин, покажи нам, не ТВ, не выходной
Мой отец послал хлеб, и дай закат
И иду спать... Мягко, все готово.
Что тебя беспокоит?
Я знаю, говорю, что жизнь просто сбивает тебя с толку
Я умоляю тебя успокоиться, ох
Я умоляю тебя успокоиться, ох
О боже, благослови человека
Положи это, чтобы у тебя не было стресса, да
Я умоляю тебя успокоиться, ох
Я умоляю тебя, успокойся, успокойся
Проблемы (Джедже)
Они идут, приходят (Джедже)
Построй стену (Чедже, о, джедже)
Дональд Трамп (Джедже)
Шей на Бог (Джедже)
Вей, работай (Джедже)
Просто двигайся (Джедже)
Просто они идут (Чедже, о, джедже)
Эти вещи эн (Джедже)
И иди ужинать (Джедже)
Оставайся с Богом (Джедже, о, джедже)
Ты идешь расти (Джедже)
Построить стену (Джедже)
Дональд Трамп (Джедже)
Обычно у нас бывают взлеты и падения
Обычно все вокруг гбеге дей
Мы хотим, чтобы они видели все движения с полной отдачей.
Когда мы говорим, что хотим побыстрее, они говорят «Рамадан».
Раньше я отправлял экономику
Посмотри на мое сердце, и оно просто победило все, что меня беспокоило.
Братский, если ты знаешь прежнего меня
Я был там, где ты на него, Грейс, они прикрыли меня.
В эти дни я молюсь за человека, которого ждут плана большего, чем
Берегите руку того, кого нет в Джагабане, для того, кто больше, чем
Проблемы (Джедже)
Они идут, приходят (Джедже)
Построй стену (Чедже, о, джедже)
Дональд Трамп (Джедже)
Шей на Бог (Джедже)
Вей, работай (Джедже)
Просто двигайся (Джедже)
Просто они идут (Чедже, о, джедже)
Эти вещи эн (Джедже)
И иди ужинать (Джедже)
Оставайся с Богом (Джедже, о, джедже)
Ты идешь расти (Джедже)
Построить стену (Джедже)
Дональд Трамп (Джедже)
Верный ли текст песни?  Да | Нет