Cixqo feat. SoulFyah Productions, Pompay, Steven Tones - Africa State Of Mind
текст песни
2
0 человек. считает текст песни верным
0 человек считают текст песни неверным
Cixqo feat. SoulFyah Productions, Pompay, Steven Tones - Africa State Of Mind - оригинальный текст песни, перевод, видео
- Текст
- Перевод
I want money, I like to steal I want to live with corruption in peace
Na me be police,
Na me carry gun harass all the people, I kill them for fun

Wait a minute, where you dey go, oya on your light
This your face, you be like person wey no dey sleep for night
Where you dey come from, wetin you dey do, where you dey go alone
I say shut up there, come down, oya bring your phone
Officer search him, if he tries to talk, I want you to slap him
By their fruits you go know dem, dem go say police be the problem
Wetin be that! You be student? No wonder you dey prudent
You be criminal, you be cultist, yahoo no, you be culprit
Shebi you no dey press, shey you no dey collect
Where the receipt of the expensive gold wey you carry for neck
Oya Sargent, give am the phone make him open am
Put him password
You dey like to dey travel abroad,
Shebi you get international passport
I be officer, I be Rambo, I be Actor wey become boss
When I lock you up, you no go fit talk again by then you go fumble
You be robber, you be fraudster, you don hide gun, you dey form gentle
Small boy, you dey ride car, who give you money to take buy motor
Yeah, Look around look around you
Tell me what you see all around you yeah
Bob Marley came to this world and you killed him (killed him)
Chronixx now and you looking it
Steven Tones, Steven Tones naw
I gat a lot of things I wanna talk about naw
Pompay let them know let them know
Now We no come for trouble we come here to solve the trouble yeah yeah
This one na Nigeria, we go kill am first
Before you light the fire wait, I want to take him shirt
See that one for that corner, dey try to run away
Oya block am! I swear to God! We go kill them all today
Oya bring your phone, Video am, we go put am or internet
Because we get the same skin colour and we dey the same continent
No mean say we be brothers! We dey glorify our brothers
Them dey take our money chai! We go kill them all, we go murder
See last time we attempt rally, now violence dey intentionally
We dey suffer, we no get work, we dey find food, we no see chop
So we go kill this foreigners, for something wey no relate
Because, they carry our women, dey forget say we no be mate
South Africans take advantage, make we spoil things
Make we rampage
This time we go win one cos them President na the weak one
Forget them we be hardcore
We go burn cars, we go burn stores
We no care we go fight war
If them no go, we go kill more
Tones

All around the world
Say no to xenophobia, say no to xenophobia
Eah
Xenophobia,

Look at them all of them dem be acting so stupid
Looking at my face them be like the boy stupid
But you stupid yes you are the stupid one
Killing your brother in South Africa yeah yeah
Steven Tones boy tones
Pompay
Cixqó I sight you
Africa unite
Africa unite yeah

Я хочу денег, мне нравится воровать, я хочу жить в мире с коррупцией
Я полицейский,
Я ношу пистолет, я издеваюсь над людьми, я убиваю их ради забавы

Подожди минутку, куда ты идешь, включи свет
Твое лицо, ты выглядишь как человек, который не спит по ночам
Откуда ты, что ты делаешь, куда ты идешь один
Я говорю, заткнись, выходи, давай свой телефон
Офицер, обыщи его, если он попытается заговорить, я хочу, чтобы ты его ударил
По плодам их узнаете их, они скажут, что полиция — это проблема
Что это такое! Ты студент? Неудивительно, что ты такой осторожный
Ты преступник, ты член секты, мошенник, нет, ты виновник
Ты же не работаешь, ты же не зарабатываешь
Где квитанция на дорогое золото, которое у тебя на шее
Сержант, дай ему телефон, пусть он его разблокирует
Введи свой пароль
Ты любишь путешествовать за границу,
У тебя есть международный паспорт?
Я офицер, я Рэмбо, я актер, который стал боссом
Когда я тебя запру, ты больше не сможешь говорить, тогда ты запутаешься
Ты грабитель, ты мошенник, ты спрятал пистолет, ты притворяешься невинным
Маленький мальчик, ты ездишь на машине, кто дал тебе деньги, чтобы купить машину
Да, посмотри вокруг, посмотри вокруг себя
Скажи мне, что ты видишь вокруг себя, да
Боб Марли пришел в этот мир, и вы убили его (убили его)
Сейчас Chronixx, и вы смотрите на это
Стивен Тоунс, Стивен Тоунс сейчас
У меня много вещей, о которых я хочу поговорить сейчас
Помпай, дай им знать, дай им знать
Мы пришли не за проблемами, мы пришли сюда, чтобы решить проблемы, да да
Это Нигерия, мы сначала его убьем
Прежде чем разжечь огонь, подожди, я хочу забрать его рубашку
Посмотри на того в углу, он пытается убежать
Заблокируйте его! Клянусь Богом! Сегодня мы всех их убьем
Давай, принеси свой телефон, сними это на видео, мы выложим это в интернет
Потому что у нас одинаковый цвет кожи и мы живем на одном континенте
Это не значит, что мы братья! Мы прославляем наших братьев
Они забирают наши деньги, черт возьми! Мы всех их убьем, мы совершим убийство
Смотрите, в прошлый раз мы пытались провести митинг, теперь насилие происходит намеренно
Мы страдаем, у нас нет работы, мы ищем еду, но не можем найти пропитание
Поэтому мы убьем этих иностранцев, за то, что не имеет к нам отношения
Потому что они забирают наших женщин, забывая, что мы не равны
Южноафриканцы пользуются этим, давайте все испортим
Давайте устроим погром
На этот раз мы победим, потому что их президент слабый
Забудьте о них, мы крутые
Мы будем жечь машины, мы будем жечь магазины
Нам все равно, мы будем воевать
Если они не уйдут, мы убьем еще больше
Тонс

Теперь Хроникс, и вы смотрите на это
Стивен Тонс, Стивен Тонс сейчас

Мы пришли не за проблемами, мы пришли сюда, чтобы решить проблемы, да, да
По всему миру
Скажи нет ксенофобии, скажи нет ксенофобии
Эх
Ксенофобия,

Посмотрите на них, все они ведут себя так глупо
Глядя мне в лицо, они думают, что этот парень глупый
Но ты глупый, да, ты глупый
Убиваешь своего брата в Южной Африке, да, да
Стивен Тонс, парень Тонс
Помпай
Сиксо, я тебя вижу
Африка объединяйся
Африка объединяйся, да