ABC

EES - My Life
текст песни

4

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

EES - My Life - оригинальный текст песни, перевод, видео

Step into the place won jo ijo oshi
Dem Dey denge but dem no Dey pose
Don’t mess with my game mon je yoshi
Longevity life ni mo chose

I’m here to take over the weekend
Get choked get Nasty no repent
Carelessness (with no reason)
Oh yea yea

One for yall one for y’all
Me haffi take 2 shots for y’all
Wild for ya wild for ya
No one haffi take away that fire

It’s my life
I tell dem me I want to party
I go shaye my eye go dirty
It’s your life
Follow me if you want to party
You go Jaiye your mind go dirty
Dirty

Something I might not do
For my party no touch a minor too
Drop for ketu, kole wa ginger too
This kain vibe be like deja vu

Ayeesha me I no gbadun
Break any bottle wey me I handle
Fear me No dare me dear me
That’s if you’re caring
Oh what a due,
one for yall one for y’all
me haffi take 2 shots for y’all
wild for ya, wild for ya
No one haffi take away that fire

It’s my life
I tell dem me I want to party
I go shaye my eye go dirty
It’s your life
Follow me if you want to party
You go Jaiye your mind go dirty
Dirty

Something I might not do
For my party no touch a minor too
Drop for ketu, kole wa ginger too
This kain vibe be like deja vu
Шаг в это место выиграл Джо Иджо Оши
Дем Дейдж, но демо нет.
Не связывайся с моей игрой Мон Дже Йоши
Долголетие жизнь Ni Mo выбрал

Я здесь, чтобы взять на себя выходные
Задохнуться
Небрежность (без причины)
О да, да

Один для тебя для тебя
Я, хафи, сделай 2 снимка за тебя
Дикий для тебя дикий для тебя
Никто не забрал этот огонь

Это моя жизнь
Я говорю мне, я хочу повеселиться
Я иду, мой глаз испачка
Это твоя жизнь
Следуй за мной, если хочешь повеселиться
Ты иди, ты, твой разум, падай грязью
Грязный

То, что я мог бы не сделать
Для моей вечеринки тоже не трогай несовершеннолетний
Падать для Кету, Коле ва Джинджер тоже
Эта атмосфера каина похожа на Дежа Ву

Айеша меня, я не гбадун
Сломать любую бутылку, я справляюсь
Богай меня, не смеешь меня, дорогой
Это если вы заботитесь
О, что за должное,
один для тебя для тебя
я, хафи, сделай 2 снимка за тебя
дикий для тебя, дикий для тебя
Никто не забрал этот огонь

Это моя жизнь
Я говорю мне, я хочу повеселиться
Я иду, мой глаз испачка
Это твоя жизнь
Следуй за мной, если хочешь повеселиться
Ты иди, ты, твой разум, падай грязью
Грязный

То, что я мог бы не сделать
Для моей вечеринки тоже не трогай несовершеннолетний
Падать для Кету, Коле ва Джинджер тоже
Эта атмосфера каина похожа на Дежа Ву

Другие песни исполнителя:

Все тексты EES

Верный ли текст песни?  Да | Нет