ABC

Ebere - Your Love
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Ebere - Your Love - оригинальный текст песни, перевод, видео

Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
O my God You're my honey
You're my sweet sugar pie
Loving you me never sorry
No be lie no be story
The kind love wey show me
I no go lie e dey high me
Everybody just dey ask me
Wetin I chop wey dey sweet me
I no mind to dey carry Jedi
Agbo Jedi no dey cure my sick
Loving you just dey make me wanto sing
Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
Devil say I go falter
Say na just time matter
But your love no be water
E no dey melt like butter
In you I live and have my being
By your Spirit I am living
Father son and Holy Spirit
You're the one that I am flaunting
Even in my resume
Loving you na my hobby
Everybody just dey wonder
But I tell them say
Your love dey make me korin korin
E dey make my headi turning turning
E dey make me want to singing singing
E dey sweet me passi kulikuli
Your loving no be mai mai
E dey do me likei honey honey
You dey show me plenty loving loving
Wey dey make me wanto korin korin
Who God has blessed on earth
There's no man who can curse him
More than my earthly father
You show me love more than I can fathom
Your love dey make me (Korin korin)
Make my headi (Turning turning)
Make me wanto (Singing singing)
Sweet me passi (Kuli kuli)
Your loving no be (Mai mai)
Do me likei (Honey Honey)
Show me plenty (Loving loving)
Make me want to (Korin korin)
Your love dey make o(Korin korin)
Make my headi eee (Turning turning)
Make me wanto sing o (Singing singing)
Sweet me passi kuli yaaah (Kuli kuli)
E no be (Mai mai)
Do me likei honey eh (Honey Honey)
Show me plenty loving (Loving loving)
Ooo Jesus, hah (Korin korin)
You do me good, you do me fine (Korin korin)
You do me well (Turning turning)
Lord I'm so grateful (Singing singing)
You are so faithful (Kuli kuli)
Lord i cannot tell it all (Mai mai)
For my life you gave it all (Honey Honey)
Oh my Lord o (Loving loving)
Why you love me so (Korin korin)
Ooo (korin korin)
Oh my (Turning turning)
Jesus (Singing singing)
You are so good (Kuli kuli)
To mee (Mai mai)
All my life (Honey Honey)
I'm grateful (Loving loving)
Korin korin
Korin korin
Твоя любовь заставляет меня петь
Она кружит мне голову
Она заставляет меня хотеть петь
Она слаще, чем кули-кули
Твоя любовь не обычная
Она действует на меня как мед
Ты показываешь мне много любви
Которая заставляет меня хотеть петь
О мой Бог, Ты мой мед
Ты мой сладкий сахарный пирог
Я никогда не пожалею, что люблю Тебя
Это не ложь, это не сказка
Такая любовь, которую Ты мне показываешь
Я не буду лгать, она меня опьяняет
Все спрашивают меня
Что я съел, что мне так хорошо
Мне все равно, что меня считают сумасшедшим
Лекарства не вылечат мою болезнь
Любовь к Тебе просто заставляет меня хотеть петь
Твоя любовь заставляет меня петь
Она кружит мне голову
Она заставляет меня хотеть петь
Она слаще, чем кули-кули
Твоя любовь не обычная
Она действует на меня как мед
Ты показываешь мне много любви
Которая заставляет меня хотеть петь
Дьявол говорит, что я споткнусь
Говорит, что это всего лишь вопрос времени
Но твоя любовь не вода
Она не тает, как масло
В Тебе я живу и существую
Твоим Духом я живу
Отец, Сын и Святой Дух
Ты тот, кем я горжусь
Даже в моем резюме
Любовь к Тебе — мое хобби
Все удивляются
Но я им говорю, что
Твоя любовь заставляет меня петь
Она кружит мне голову
Она заставляет меня хотеть петь
Она слаще, чем кули-кули
Твоя любовь не обычная
Она действует на меня как мед
Ты показываешь мне много любви
Которая заставляет меня хотеть петь
Кого Бог благословил на земле
Никто не может проклясть его
Больше, чем мой земной отец
Ты показываешь мне любовь больше, чем я могу понять
Твоя любовь заставляет меня (петь)
Кружит мне голову (кружит)
Заставляет меня хотеть (петь)
Слаще, чем (кули-кули)
Твоя любовь не (обычная)
Действует на меня как (мед)
Показываешь мне много (любви)
Заставляет меня хотеть (петь) Я хочу (Корин корин)
Твоя любовь заставляет меня (Корин корин)
Моя голова кружится (Кружится, кружится)
Заставляет меня петь (Пою, пою)
Ты слаще, чем кули-кули (Кули-кули)
Это не (Май май)
Ты делаешь меня счастливой, как мед (Мед, мед)
Покажи мне много любви (Любовь, любовь)
Ооо Иисус, ха (Корин корин)
Ты делаешь мне хорошо, ты делаешь мне прекрасно (Корин корин)
Ты делаешь мне хорошо (Кружится, кружится)
Господи, я так благодарна (Пою, пою)
Ты так верен (Кули-кули)
Господи, я не могу всего рассказать (Май май)
За мою жизнь ты отдал все (Мед, мед)
О мой Господь (Любовь, любовь)
Почему ты так любишь меня (Корин корин)
Ооо (Корин корин)
О мой (Кружится, кружится)
Иисус (Пою, пою)
Ты так хорош (Кули-кули)
Ко мне (Май май)
Всю мою жизнь (Мед, мед)
Я благодарна (Любовь, любовь)
Корин корин
Корин корин

Другие песни исполнителя:

Все тексты Ebere

Верный ли текст песни?  Да | Нет