ABC

Erigga - Head Pan
текст песни

4

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Erigga - Head Pan - оригинальный текст песни, перевод, видео

Abeg correct sound
It's Erigga paper boy
Prince Mango
Tell dem wetin l want tell dem before
Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah yeah
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
That's why I've never been the type to judge people
That's why I don't roll with world people ah
For outside the universe so they fit allow me pass
But they furukpe the vow my dream they must cripple
Wetin I do them I tire
Abi na crime to help your people
Same people when dey claim they be my people
We dey your back na him wan push me inside pit hole
Na once I throw backi leave them Jackie Chan
Jonzing men they no know wetin God dey plan
Eighty percent of them when dey my Instagram no like me
Na story them dey find to yarn I don forgive you
Hope you fit forgive yourself
Na you conscience go worry I dey here kpeff
Middle finger to una when carry my matter put for head
How far head no dey pain una wetin
Make you wise up oh brother
Make you rise up from your slumber
The truth be say nobody send you
Every aboki man with kettle
That your chairman fit no help you
Everybody get him own issue yeah yeah
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
I like you
Plus you na my man
But your doings this days I no understand
Real matter no dey do head like coco yam
Wetin dey sup enter motor make we yarn
Every morning you wake up Tunde Ednut page
Jonzing man them swear for you with give away
Your mate dey buy Benz you dey call them ritualist
Dey judge them waka round area publicist
Person like you fit carry red paint for night
Around two for your paddi gate dey write
This building is under investigation by EFCC
Next thing your paddi don take flight
Ede erunkaye na im Ibori call them
Why you dey bless am pass me na im be their problem
Your see this pussy cat I dey hustle na im be my head pan
Na im make I carry am for head I tell you that year for ekpa na shuu
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
If you no wan use that your head pan
Everyday you dey walk about
Owo go be your badman oh
Подскажите правильный звук
Это бумажный мальчик Эригга.
Принц Манго
Скажи им, что я хочу сказать им раньше
Сделай тебя мудрее, о брат
Заставь тебя подняться ото сна
По правде говоря, никто тебя не послал
Каждый абоки с чайником
То, что твой председатель подходит, тебе не поможет.
У каждого своя проблема, да, да
Если ты не хочешь использовать эту панораму головы
Каждый день ты ходишь
Оуо, иди, будь твоим злодеем, оу
Если ты не хочешь использовать эту панораму головы
Каждый день ты ходишь
Оуо, иди, будь твоим злодеем, оу
Вот почему я никогда не был человеком, который судит людей.
Вот почему я не общаюсь с мирскими людьми, ах
За пределами вселенной, чтобы они подходили, позвольте мне пройти.
Но они фурукпе дали клятву, мою мечту они должны искалечить
Что я делаю, я устаю
Аби на преступление, чтобы помочь своим людям
Те же люди, когда они утверждают, что они мои люди
Мы держим тебя за спиной, и он хочет затолкнуть меня в яму.
На, как только я отброшусь, я оставлю их, Джеки Чан
Jonzing люди, которых они не знают, каков план Бога
Восемьдесят процентов из них, когда мой Instagram не похож на меня.
На историю они находят пряжу, я тебя не прощаю
Надеюсь, ты подходишь, прости себя.
На твою совесть, волнуйся, я здесь, кпефф
Средний палец к уне, когда несу мое дело, кладу за голову
Как далеко голова не болит?
Сделай тебя мудрее, о брат
Заставь тебя подняться ото сна
По правде говоря, никто тебя не посылает
Каждый мужчина абоки с чайником
То, что твой председатель не подходит, тебе не поможет.
У каждого своя проблема, да, да
Если ты не хочешь использовать эту панораму головы
Каждый день ты ходишь
Оуо, иди, будь твоим злодеем, оу
Если ты не хочешь использовать эту панораму головы
Каждый день ты ходишь
Оуо, иди, будь твоим злодеем, оу
Ты мне нравишься
Плюс ты, мой мужчина
Но твои дела в эти дни я не понимаю
На самом деле, нет, они делают голову, как кокосовый ямс.
Wetin dey sup введите двигатель, чтобы мы пряжи
Каждое утро вы просыпаетесь на странице Tunde Ednut.
Джонсинг, чувак, они клянутся за тебя, отдают
Твой приятель покупает Benz, ты называешь его ритуалистом.
Они судят их, как местный публицист
Такой человек, как ты, может носить с собой на ночь красную краску.
Около двух для твоих ворот рисового поля они пишут.
Это здание находится под расследованием EFCC.
Следующее, что твой Падди Дон улетит
Эде ерункае на им Ибори позвони им
Почему ты благословил меня, передай мне, но я буду их проблемой
Ты видишь эту кошечку, я суетлюсь, и я буду моей головой
На им заставлю нести за голову, говорю тебе, этот год за экпа на шуу
Если ты не хочешь использовать эту панораму головы
Каждый день ты ходишь
Оуо, иди, будь твоим злодеем, оу
Если ты не хочешь использовать эту панораму головы
Каждый день ты ходишь
Оуо, иди, будь твоим злодеем, оу

Другие песни исполнителя:

Все тексты Erigga

Верный ли текст песни?  Да | Нет