ABC

Gavin Cracck feat. Brickz - Motiri
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Gavin Cracck feat. Brickz - Motiri - оригинальный текст песни, перевод, видео

CRACCK

when i look back on wetin der rub for my face
owu for don blow me go if nor be grace
i nor fit stop now till I see heaven gate
cause na GOD get power na muscle people dey raise
i nor dey come if the outcome nor be income
cause when money nor dey amaka nor dey gree come
kate wey still come go dey say quick cum
even guys wey dey call me blood now dem nor dey calls (then)
seen a lot of different faces
seen a lot of people
few are the people who make you stand
and many make you cripple
digging grains from the earth is not simple
a curse is being laid and reverse It sounds legal
na boys dey go broke na men dey bounce back
never lose focus even on a dance track
when i count my blessings now i don’t count money
it’s way too long can’t know if you steal from me

Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate

Môtírí Mo ti fe ra
As I dey jump this beat
Jah make ham easy eh!

Môtírí Mo ti fe ra
Cause me get success disease
Kpam kpam see see eh!

Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy

baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)


only one person nai e take to believe you can
tell yourself you the man cause truly no body dey make life when he just fold hand
you gat move since the life at time na who know man
when sand don too much for food blind man go see am
whoever nor dey reason you now alaye leave am
no night wey too long wey day nor go break am
na one day just one day man must make am
seen a lot of different faces
seen a lot of people
few are the people who make you stand
and many make you cripple
digging grains from the earth is not simple
a curse is being laid and reverse It sounds legal
na boys dey go broke na men dey bounce back
never lose focus even on a dance track
when i count my blessings now i don’t count money
it’s way too long can’t know if you steal from me

Môtírí Mo ti fe ra
My identity nor go depreciate

Môtírí Mo ti fe ra
As I dey jump this beat
Jah make ham easy eh!

Môtírí Mo ti fe ra
Cause me get success disease
Kpam kpam see see eh!

Môtírí Mo ti fe ra
Pour me that Hennessy, Hennessy

CRACCK

baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Hennessy)
baba kilo so gbemi soke olorun (Show Mercy)
CRACCK

Когда я вспоминаю, что мне пришлось пережить,
меня бы уже давно сдуло, если бы не Божья благодать.
Я не остановлюсь, пока не увижу врата рая,
потому что власть принадлежит Богу, а люди полагаются на силу мышц.
Я не приду, если результат не принесет дохода,
потому что когда нет денег, Амака не соглашается прийти.
Кейт, которая все еще приходит, говорит: "Быстрее кончай!"
Даже парни, которые называли меня братом, теперь не звонят (тогда).
Видел много разных лиц,
видел много людей,
немногие поддерживают тебя,
а многие калечат.
Добывать зерно из земли непросто,
наложено проклятие, и отменить его кажется законным.
Парни разоряются, а мужчины восстанавливаются,
никогда не теряй фокус, даже на танцполе.
Когда я считаю свои благословения, я не считаю деньги,
это слишком долго, я не могу узнать, украл ли ты у меня что-нибудь.

Мотири Мо ти фе ра
Моя личность не обесценится

Мотири Мо ти фе ра
Пока я прыгаю под этот бит,
Джа, сделай это легким!

Мотири Мо ти фе ра
Потому что у меня болезнь успеха,
Кпам кпам, смотри, смотри! Мотири Мо ти фе ра
Налей мне этого Хеннесси, Хеннесси

Баба кило со гбеми соке олорун (Хеннесси)
Баба кило со гбеми соке олорун (Хеннесси)
Баба кило со гбеми соке олорун (Прояви милосердие)

Только один человек нужен, чтобы поверить в себя
Скажи себе, что ты — мужчина, потому что никто не добивается успеха, просто сложив руки
Ты должен двигаться, ведь жизнь — это кто знает, что будет завтра
Когда в еде слишком много песка, слепой увидит это
Кто тебя сейчас не понимает, оставь его
Нет ночи, которая была бы слишком длинной, чтобы день не наступил
Однажды, всего лишь один день, человек должен добиться успеха
Видел много разных лиц
Видел много людей
Немногие заставляют тебя стоять
И многие заставляют тебя хромать
Добывать зерно из земли непросто
Наложено проклятие, и отменить его кажется законным
Парни разоряются, а мужчины восстанавливаются
Никогда не теряй фокус, даже на танцевальном треке
Когда я считаю свои благословения, я не считаю деньги
Это слишком долго, я не могу знать, украл ли ты у меня что-то

Мотири Мо ти фе ра
Моя личность не обесценится

Мотири Мо ти фе ра
Пока я прыгаю под этот бит
Джа, сделай это легко!

Мотири Мо ти фе ра
Потому что у меня болезнь успеха
Кпам кпам си си э!

Мотири Мо ти фе ра
Налей мне этого Хеннесси, Хеннесси

КРАКК

Баба кило со гбеми соке олорун (Хеннесси)
Баба кило со гбеми соке олорун (Хеннесси)
Баба кило со гбеми соке олорун (Прояви милосердие)
Верный ли текст песни?  Да | Нет