ABC

Idahams, Falz - Man On Fire
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Idahams, Falz - Man On Fire - оригинальный текст песни, перевод, видео

Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Ta ta ta ta ta ta ta
Hit Boi Idahams bad guys in the building
Ah ah ah ah
E yeah e see
If you get too much dem go say you dey press o
If you fine too much them go say u be gay o anh ai
And If u hustle o dem go say you dey run street yea yea yea
If you get to much dem go say u do jazz o
But you say talk is cheap
you know say mouth must talk
I no dey listen o
Dem no dey pay bill my bills
But you say talk is cheap o
You know say mouth must talk
I no dey listen o
Dem no dey pay bill my bills o ai ai
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire
Uwo uwuo o o
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire iye iye bad guys in the building
O make I know wetin concern you for inside
Why your own you no dey mind
Why your friends gather dey dey talk about somebody child
And small time you go find what you talk say you dey find
Sho’ mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi u see your life
Don’t say my name unless say all na facts enh dont talk
And no dey call me there’s nothing to talk about
I told you what I charge
When you go sort am out
If we go talk for phone na to tell me you drop alert
Why you no dey satisfy when it’s not your life
Oga can you be more Christian than Jesus Christ I wonder o
If you no gossip person matter will you die
Abi iwo o ri b’awa Shey n shine nibi bayi you know why
I drink water and mind my business o
That be my skincare routine o
Here comes the man on fire
Yea yea yea yea yea yea
Drink water and mind your business
Use that energy for yourself
Here comes the man on fire iye iye say
Na so this life dey be
When you dey hustle dem no dey see
Na when u won flex dem go dey see
Dem go dey start to dey jealousy
Na so dem change am for my paddi
Because e getting too much money
But na them talk say youth lazy
And their children dey oversea anhyi
When you dey cruse that your ride o
Dem go stop you for road o say o
Anything for the boys anything for the boys
Ye ye ye
When dem see you club o
As you come start to pop o
Dem go start to harass o
Chinekeme iye iye
If you get too much dem go say you dey press o
If you fine too much dem go say u be gay o anh anh
And If u hustle o dem go say you dey run street yea yea yea
If you get to much dem go say u do jazz
Anh anh Hit Boi Idahams o
Grafton baby anh anh
Macardi mix
Пейте воду и занимайтесь своими делами
Используйте эту энергию для себя
Вот идет человек в огне
Та та та та та та та
Ударьте плохих парней Бои Айдахама в здании.
Ах ах ах ах
Да, я вижу
Если ты наберешь слишком много, скажи, что нажимаешь o.
Если ты наложишь слишком большой штраф, они скажут, что ты гей, о ань ай
И если ты суетишься, скажи, что ты бежишь по улице, да, да, да.
Если у тебя их много, скажи, что ты делаешь джаз.
Но ты говоришь, что разговоры дешевы
ты знаешь, скажи, что рот должен говорить
Я не слушаю тебя, о
Дем, они не оплачивают мои счета.
Но ты говоришь, что разговоры дешевы.
Знаешь, рот должен говорить
Я не слушаю тебя, о
Дем, они не оплачивают мои счета, о, ай, ай.
Пейте воду и занимайтесь своими делами
Используйте эту энергию для себя
Вот идет человек в огне
Уво ууо о о
Пейте воду и занимайтесь своими делами
Используйте эту энергию для себя
Вот идет человек в огне, да, плохие парни в здании
О, дай мне знать, что тебя беспокоит внутри
Почему твой собственный, ты не думаешь
Почему твои друзья собираются и говорят о ком-то, ребенок?
И вскоре ты найдешь то, о чем говоришь, и скажешь, что нашел
Sho’ mo pe oro oloro 10 sha ma n gbe kaa kiri bayi, ты видишь свою жизнь
Не произноси мое имя, пока не назовешь все факты, и не говори
И никто мне не звонит, не о чем говорить.
Я сказал тебе, сколько я беру
Когда ты уйдешь, я уйду
Если мы пойдем поговорить по телефону, ты скажешь мне, что ты сбросишь тревогу.
Почему ты не можешь удовлетвориться, когда это не твоя жизнь
Ога, можешь ли ты быть более христианином, чем Иисус Христос, интересно?
Если ты не сплетник, ты умрешь
Аби иво о ри б'ава Шей н сияет ниби байи, ты знаешь, почему
Я пью воду и занимаюсь своими делами.
Это моя процедура ухода за кожей, о
Вот идет человек в огне
Да, да, да, да, да, да
Пейте воду и занимайтесь своими делами
Используйте эту энергию для себя
Вот идет человек в огне, я говорю
Нет, так эта жизнь будет
Когда ты суетишься, они не видят
На, когда ты выиграл, сгибай их, иди, посмотри
Дем идут, они начинают ревновать
На, так что я меняюсь ради моего Падди.
Потому что я получаю слишком много денег
Но на их разговорах говорят, что молодежь ленива
И их дети за границей, Анхьи.
Когда ты думаешь, что твоя поездка о
Дем, иди останови тебя на дороге, о, скажи о.
Все для мальчиков, все для мальчиков
Да, да, да
Когда они увидят тебя, клуб о
Когда ты придешь, начни лопаться.
Дем, начни приставать к тебе.
Чинекеме ай ай
Если ты наберешь слишком много, скажи, что нажимаешь o.
Если ты слишком хорошо себя чувствуешь, скажи, что ты гей, о, ань, ань.
И если ты суетишься, скажи, что ты бежишь по улице, да, да, да.
Если у тебя их много, скажи, что ты делаешь джаз.
Ань ань Хит Бой Айдахамс о
Графтон, детка, ань ань
Маккарди микс
Верный ли текст песни?  Да | Нет