ABC

Kabusa Oriental Choir - Soweto
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Kabusa Oriental Choir - Soweto - оригинальный текст песни, перевод, видео

Call on your doctor
No go dey slogodo o
Body dey boil me like Ogbono
Body dey do me like Omomo

I say call all your brokoto
No go dey slogodo o
We dey burst your gbololo
Make I salute your Commando
(caaaah)

When I move you watch my step (My step)
I need you and nobody else (eh!)
Master like Kanayo (O Kanayo)
Oh oh yippie yippie ya yo (ha)

If you balanciego I get paper
If I like your Soweto
I go follow your craze craze go

(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)
(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)

Whine your waist oh Tomiwa
Igbodare, Chidera
cboki dey Mutumina
If you get Suya I go carry am

Oh Karashika
The beat get shaker so it means you go shake am
What is the use of my money take am
No go dey form Ogaranya o

Something must kill a man
c man must die
People wey kill Jesus Christ
Wey kill Jesus Christ
Roman Soldiers

My village people hating
Hating for wetin
They can't tolerate it
(Tunde oh oh)

Tunde don dey craze o
Eh for your case oh
Una go dey there dey vex o
Dey there dey vex

(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)
(Where we dey go, go go go)
(Pull up swaa Soweto)
Позвоните своему врачу
Нет, иди слогодо о
Тело кипятит мне как Огбоно
Тело Дей, сделай меня как Омомо

Я говорю, позвони всем своим брокото
Нет, иди слогодо о
Мы разрываем твой Гбололо
Заставь меня приветствовать твою коммандос
(Каааа)

Когда я двигаюсь, ты смотрим на мой шаг (мой шаг)
Ты мне нужен и никто другой (да!)
Мастер, как Канайо (о Канайо)
О, о, Йиппи Йиппи Йо Йо (Ха)

Если вы балансиго, я получаю бумагу
Если мне нравится твой соуто
Я иду следуя за твоим увлечением увлечением уходом

(Куда мы идем, иди иди)
(Подтягивает Swaa Soweto)
(Куда мы идем, иди иди)
(Подтягивает Swaa Soweto)

Ныть свою талию, о томива
Игбодаре, Чидера
CBOKI DEY MUTUMINA
Если вы получите Suya, я иду, я несу

О, Карашика
The Beat Get Shaker, так что это значит
Что такое использование моих денег, возьмите Am
Нет, иди с формы Огаранья О

Что -то должно убить человека
C Человек должен умереть
Люди Вей убивают Иисуса Христа
Вей убьет Иисуса Христа
Римские солдаты

Мои деревенские люди ненавидят
Ненавидя к Ветину
Они не могут терпеть это
(Тунде О, о,)

Tunde Don Dey Craze O
Эх для вашего дела, о
Уна иди там, Дей Векс О
Дей там Дей Векс

(Куда мы идем, иди иди)
(Подтягивает Swaa Soweto)
(Куда мы идем, иди иди)
(Подтягивает Swaa Soweto)
Верный ли текст песни?  Да | Нет