ABC

Kckings - Random Boy
текст песни

3

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Kckings - Random Boy - оригинальный текст песни, перевод, видео

Random boy came from nothing
But he's looking for something
Many things sup for the street
But he's never ever stopping
Them no fit stop this random boy
Them no fit kill who don die before
Me I go find my way , Cos I go fit sustain.

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

Sometimes I Dey loose my mind
Sometimes I Dey cry all night
But I get strong head , I no fit quit I still Dey grind for life !
You fit mess with my energy
You no fit stop this my melody
Cos Better grace e Dey follow me
If you try its a felony

Moni ..Monica do me corny
Monica follow my padi
Monica wey I been dey kolobi
Even my nigga wey Dey been tell me
Say Monica no be for me
He carry am cure him konji
But I no wan get mis understanding

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me

No think say me I no go reach
To be there Is what I dream
cnything wey dem like dem talk
Success e sure for me
Случайный парень появился из ниоткуда
Но он что-то ищет
Многое ждет на улице
Но он никогда не остановится
Они не смогут остановить этого случайного парня
Они не смогут убить тех, кто уже умер
Я найду свой путь, потому что я смогу выжить.

Не думайте, что я не добьюсь успеха
Быть там – вот о чем я мечтаю
Все, о чем они говорят, они говорят
Успех для меня гарантирован

Не думайте, что я не добьюсь успеха
Быть там – вот о чем я мечтаю
Все, о чем они говорят
Успех для меня гарантирован

Иногда я теряю рассудок
Иногда я плачу всю ночь
Но у меня сильная голова, я не могу сдаться, я все еще работаю всю жизнь!

Ты можешь испортить мою энергию
Ты не сможешь остановить мою мелодию
Потому что благодать следует за мной
Если попытаешься, это будет преступлением

Мони... Моника делает меня дурой
Моника следует за моим другом
Моника, с которой я общаюсь
Даже мой ниггер, который мне говорил
Сказать, что Моника не для меня
Он взял ее, чтобы вылечить свою похоть
Но я не хочу, чтобы меня неправильно поняли
Не думай, что я не добьюсь успеха
Быть там – вот о чем я мечтаю
Все, о чем они говорят
Успех для меня гарантирован

Не думай, что я не добьюсь успеха
Быть там – вот о чем я мечтаю
Все, о чем они говорят
Успех для меня гарантирован
Верный ли текст песни?  Да | Нет