Kelstorm - Calvary
текст песни
2
0 человек. считает текст песни верным
0 человек считают текст песни неверным
Kelstorm - Calvary - оригинальный текст песни, перевод, видео
- Текст
- Перевод
You Dey pray make I fall
You go wait for eternity
The place wey I work
I go get my salary
The blood wey I spilled
That na for Calvary (Calvary)
I de my lane, I de my lane
You de your way, You de your own
I do my thing, I do my thing
You come De hate, You come De Hate
Blessings de rain, KO jo ma a ro
You're Still complaining, Dem say dem say
For this my grind na Baba de Elevate o
For this my grind na Baba de Elevate o
Gbaun gbaun gbaun
Mi o si n le
If na Billing
La ro Monday
WA ni Friday
WA ni Friday
WA ni Friday
Sha ro Monday
Put your money where your mouth is no more Cho Cho Cho
Show workings KO ma so ro ju (plenty talk no de full apere)
For this economy, Even Claro get budget (Claro get Budget o)
So make you no go drag wetin fit cause fight I no like wahala o
Wahala fit de o

Вы молитесь, чтобы я упал
Вы идёте ждать вечность
Место, где я работаю
Я иду получать свою зарплату
Кровь, которую я пролил
Это для Голгофы (Голгофы)
Я иду своей дорогой, я иду своей дорогой
Ты идёшь своим путём, ты идёшь своим путём
Я делаю своё дело, я делаю своё дело
Вы приходите с ненавистью, вы приходите с ненавистью
Благословений дождя, KO jo ma a ro
Вы всё ещё жалуетесь, они говорят, они говорят
За эту мою работу на Бабе Возвышения
За эту мою работу на Бабе Возвышения
Gbaun gbaun gbaun
Ми о си н ле
Если нет выставления счёта
Ла ро понедельник
WA и пятница
WA и пятница
WA и пятница
Sha ro понедельник
Подчеркни свои слова, больше не чо чо чо
Покажи, как работают KO ma so ro ju (много болтовни, не полный апере)
Для этой экономики, даже Claro получает бюджет (Claro получает Бюджет o)
Так что тебе не придётся идти в драку, потому что я не люблю драки, вахала o
Вахала подходит de o