ABC

Kjb Remilex - Ninety Nine Dayz
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Kjb Remilex - Ninety Nine Dayz - оригинальный текст песни, перевод, видео

Yeeee
Boi ọwa haa yea yea haa
Bay pon
Tamrege ju bayi
Digidigi
Tamrege ju bayi ló o
Tamrege ju bayi ló


Dem say 99 days for the thief
And then the one day for the owner
Bobo no go die
Unless toba darugbo
Grinding till we make am for the street
Love is not a portion for weak
But we still try hard
Too survive am
Music industry hard
And na money fit too sort am
My sound must too travel overseas
On ah Radio
Wa N'gbó
On ah Teli o
Wa N'ri
Jékan dami mó o bami
Ébami shami ami ashé
On ah Radio
Wa N'gbó
On ah Teli o
Wa N'ri
Jékan dami mó o bami
Ébami shami ami ashé


Deep down na you dey cover me
No lies, i don dey tire séé
Cus me i don dey street for many years
Too get the money séé
My time don dey near
So bad man no dey fear .
We taking,we taking over
(Phone call)
Hello baba God
I been don dey call you
for a very long time
But as you no come pick na
People no dey reason my matter
Dem dey do me anyhow Baba
But as you don pick now ehn
Baba abeg Dey With me till the end of time
Make your blessings rain on me
Make my star shine Allover the world baba
I know say you fit run am
E no hard you baba
Do am for me


Eleda mi lo N'soro
Ori mi órí mi ló N'pe ire wale
Make i no dey like bóló
Na why i dey call on you baba eh
Eleda mi lo N'soro
Ori mi órí mi ló N'pe ire wale
Make i no dey like bóló
Na why i dey call on you baba eh
Kómó alashó mawó akisa
Kómó éléran majé egun
Kómó éléshin marin nilé o eh

Kemi mabawón wó akisa o
Kemi maba wón jé egun Laye mi o
Baypon
Йиии
Бой Ова хаа йеа йеа хаа
Бэй пон
Тамреге ю баи
Дигидиги
Тамреге ю баи ло о
Тамреге ю баи ло

Дем говорят, 99 дней для вора
А затем один день для владельца
Бобо не умрет
Если только не будет тоба дарагбо
Работаем, пока не выйдем на улицу
Любовь — не удел слабых
Но мы все равно стараемся
Слишком выживаем
Музыкальная индустрия тяжела
И деньги не подходят, слишком хорошо
Мой звук должен тоже путешествовать за границу
На ah Radio
Ва Н'гбо
На ah Teli o
Ва Н'ри
Джекан дами мо о бами
Эбами шами ами аше
На ah Radio
Ва Н'гбо
На ah Teli o
Ва Н'ри
Джекан дами мне о бами
Эбами шами аше

В глубине души ты меня прикрываешь
Без лжи, я не устал
Потому что я много лет не слонялся по улицам
Чтобы получить деньги
Моё время близко
Так что, плохой человек, не бойся.
Мы забираем, мы забираем.
(Телефонный звонок)
Алло, баба, Боже.
Я очень долго тебе не звонил.
Но раз ты не пришёл и не выбрал.
Люди не понимают, в чём дело.
Они всё равно делают со мной, Баба.
Но раз ты не выбрал, эх.
Баба, умоляй, Со мной до конца времён.
Пролей на меня свои благословения.
Заставь мою звезду сиять по всему миру, баба.
Я знаю, ты можешь бежать.
Не сложно тебе, баба.
Сделай это для меня.

Скажи мне, что я люблю тебя.
Оставь меня в покое.
Не зови меня, не зови меня ... Боло
Нет, почему я зову тебя, баба, а
Комо алашо маво акиса
Комо éléran majé egun
Комо элешин марин ниле о да

Кеми Мабавон с Акисой
Кеми Маба выиграла у меня Лайе ми о
Байпон
Верный ли текст песни?  Да | Нет