ABC

Midey - One Day
текст песни

5

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Midey - One Day - оригинальный текст песни, перевод, видео

This sound sound thing
Have been in my blood
For a very long time
E don turn normal thing
So I bring you nothing
But good good vibes
Me I come with the flame
Bad man give me space
Do not waste my time
Me I come with vibes wey go suffocate you
Till the end of time

One day you go guess who dey
One day you go hear Midey
One day na my gbedu you go like to play
One day you go put replay

One day you go guess who dey
One day you go hear Midey
One day na my ticket you go like to pay
One day say the hustle go pay

‘Cause me I know say e sure for me
‘Cause me I know say e sure for me
Una go turn up, una go gbè body
Nneka baby she go dance pon it
Me I know say e sure for me
Me I know say e sure for me
You go turn up, you go gbé body
Even your baby she go dance for me woah woah ooo

Give me water, make I survive
Let nobody come dim my light
Let nobody come spoil my plan
Let no come kill my vibe

So give me water, make I survive
Let nobody come dim my light
Let nobody come spoil my plan
Let nobody come kill my vibe
Эта звук звука
Были в моей крови
Очень долго
E Don Turn Normal Thing
Так что я ничего не приношу тебе
Но хорошие хорошие вибрации
Я прихожу с пламенем
Плохой человек, дай мне место
Не трать мое время
Я прихожу с вибрациями, мы удушаем
До конца времен

Однажды ты угадаешь, кто Дей
Однажды ты послушаешь Миди
Однажды на мой gbedu, ты будешь любить играть
Однажды ты пойдешь на повтор

Однажды ты угадаешь, кто Дей
Однажды ты послушаешь Миди
Однажды на мой билет ты захочешь заплатить
Однажды скажем, что суета платит

‘Потому что я знаю, я уверен, что я уверен для меня
‘Потому что я знаю, я уверен, что я уверен для меня
Уна иди, встань, унай, гобет тело
Ннека, детка, она идет танцевать
Я знаю, скажи, что я уверен для меня
Я знаю, скажи, что я уверен для меня
Вы идете, вы идете GBé Body
Даже твой ребенок, она танцует для меня, ооо ооо

Дай мне воду, заставь я выжить
Пусть никто не придет тускло мой свет
Пусть никто не испортит мой план
Пусть не прийти убей мою атмосферу

Так что дай мне воду, заставь я выжить
Пусть никто не придет тускло мой свет
Пусть никто не испортит мой план
Пусть никто не убьет мою атмосферу
Верный ли текст песни?  Да | Нет