ABC

Nneka for DAREN - Suffri
текст песни

16

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Nneka for DAREN - Suffri - оригинальный текст песни, перевод, видео

suffri
Verse 1:
Una dey talk of ur elections, Nigerians, Nigerians
We dey talk of resolutions, naija, naija
We dey talk about revolution, oya but
Tell me where solution dey because nothing dey change
We just dey yan, we just dey spray, we just dey rake, all these lies so

Chorus:
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Suffri, Suffri with my soul, Oga you dey hear me oh say
Suffri, Suffri with my soul, jeh jeh jeh jeh
Don't you tamper with my soul eh eh

Verse 2:
Na only d rich man still dey gain oh
All d moni where I dey go oh
Still u see, na only poor man dey suffer
Brother and still your wish na my order, oh
but nothing dey change we just dey yan
We just dey spray, we just dey rake, all these lies

Chorus

Bridge:
Suffri, Suffri with my soul oh
Suffri, Suffri with my soul oh...yeh yeh yeh

Chorus

Verse 3:
Oga fulfill my wishes to travel to distant places
But allow my soul not to perish 4 me to be dressed in laces
As this life goes on, I remember all the things I have achieved
The sunset, thunder and the storms show that we have truly really been deceived
Na truth wen dem dey talk say na wetin your sow,
Na I you go reap, still na soso lie, na I we dey spread, spray, dey open eye to see deceit, oh
To see us rise we must fall, we must rejuvenate
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh
Na bottom we dey teh teh 4 too long, down for too long
Jeh o jeh jeh jeh o (X4)

Chorus
суфри
Стих 1:
Una dey разговоры о ваших выборах, нигерийцев, нигерийцев
Мы говорим о резолюциях, Найджа, Найя
Мы говорим о революции, оя, но
Скажи мне, где решение Дей, потому что ничего не изменится
Мы просто Дей Ян, мы просто Дей Спрей, мы просто Дей, все эти лжи, так что

Припев:
Suffri, Suffri с моей душой, Джех Джех Джех Джех
Сважи, суфри с моей душой, ога, ты слышишь меня, о, скажи
Suffri, Suffri с моей душой, Джех Джех Джех Джех
Разве ты не вмешиваешься в мою душу, да, а

Стих 2:
На только D Rich Man все еще Dey Gain Oh
Все, что я иду
Все еще ты видишь, только бедный человек Дей страдает
Брат и все еще твое желание, мой заказ, о
Но ничего не изменится, мы просто Дей Ян
Мы просто Дей Спрей, мы просто Дей Рейбл, все эти ложь

Припев

Мост:
Сважи, суфри с моей душой, о
Suffri, Suffri с моей душой, о ... да, да, да

Припев

Стих 3:
Oga выполняет мои желания путешествовать в отдаленные места
Но позвольте моей душе не погибать 4, чтобы быть одетым в кружевы
Поскольку эта жизнь продолжается, я помню все, чего я достиг
Закат, гром и штормы показывают, что мы действительно были обмануты
На правду, когда вы говорите, скажи, что у влага, твоя сева,
На, я пойду пожинать, все еще леге, на том, что мы разыгрываем, спрей, Дей открытый глаз, чтобы увидеть обман, О,
Чтобы увидеть нас, мы должны упасть, мы должны омолодиться
На дно мы де -де -то
На дно мы де -де -то
На дне мы слишком долго, мы слишком долго не вниз, слишком долго вниз
Jeh o jeh jeh jeh o (x4)

Припев
Верный ли текст песни?  Да | Нет