ABC

Orezi - Cooking Pot
текст песни

9

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Orezi - Cooking Pot - оригинальный текст песни, перевод, видео

Yea yea yea
Good to go
Mr Raggamofin woo ooh
Alcohol is sweet
But if you drink am too much na problem
Aah ya ya yaah
No go dey do like Kunle
Anytime wey he drink he go dey touch woman
He dey cause embarrassment for the family eeyah
I know say you like woman
So far dem save a wife for a girlfriend
I stop dey commit fornication
Na real matter ooh
I tell Nkechi say afunrum gi nayan
She say Orezi omo na the mayan
I say baby shay you go follow me go mayan
She say show me the money and we no go wanyan
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh
Who carry meat on the cooking pot ye eeh eh
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot I no know ooh
Waka waka baby waka waka waka waka
Waka waka baby eeh waka waka waka waka
Any where e dey happen she dey for there
You get money she want her share
247 she dey hotel
Ejiro eye girl open ooh she no dey fear
If fornication too much you go carry gonor
You no dey use condom you go gety gonor
No forget HIV dey for igboro
So take am easy when you dey shout yolo
Aye nreti eleya mi ooh bo lo fi t'Oluwa sii
E nje jaiye ori mi ooh e fun mi l'Hennessy
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh oh oh yawa dey ooh
Who carry meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
Who thief meat on the cooking pot
I no know ooh we no know ooh
I say who thief meat on the cooking pot
I no know ooh
If lady she no one do
I beg leave am I beg leave am I beg leave am
No dey force am no dey force am
And if she agree to open her yash for you
Make you use condom use condom use condom
Use condom
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Who carry meat from the cooking pot eh eh
Who get it money wey dem see for eden born
You be thief ooh you be thief
You be thief ooh you be thief
Да, да, да
Хорошо пойти
Мистер Raggamofin Woo Ooh
Алкоголь сладкий
Но если ты пьешь, я слишком много проблем
Ааа ya ya yaah
Нет, иди Дей, нравится Кунле
В любое время, когда он пьет, он идет на досье
Он вызывает смущение для семьи Ийах
Я знаю, скажем, тебе нравится женщина
Пока что Дем, спасти жену для девушки
Я останавливаю, что Дей совершаю блудку
На реальном вопросе ох
Я говорю Нкечи, скажем, afunrum gi nayan
Она говорит Orezi Omo na the Mayan
Я говорю, детка, Шей, ты иди, следуй за мной, майя
Она говорит, покажи мне деньги, и мы не пойдем, ваньян
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh Oh Oh yawa dey Ooh
Кто несет мясо на кулинарной горшке
Я не знаю, ох, мы не знаем, ох
Я говорю, кто мясо вора на кулинарной горшке, я не знаю
Кто несет мясо на кулинарной горшке
Я не знаю, ох, мы не знаем, ох
Я говорю, кто мясо вора на кулинарной горшке, я не знаю
Вака Вака, малышка Вака Вака Вака Вака
Вака Вака, малыш эе вака Вака Вака Вака
В любом месте, где бы ни случился, она там
Вы получаете деньги, она хочет, чтобы ее доля
247 Она отель Dey
Ejiro Eye Girl Open Ooh, она не боялась
Если слишком много, вы идете с гонором
Вы не используете презерватив, вы идете, гонор
Нет забыть о том, что игборо не забывайте
Так что возьми, я легко, когда ты кричишь Йоло
Ай Нрети Элия Ми Ооо Бо Фа Т'Олува Сии
E nje jaiye ori mi oo o e fun mi l'hennessy
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh Oh Oh yawa dey Ooh
Кто несет мясо на кулинарной горшке
Я не знаю, ох, мы не знаем, ох
Я говорю, кто мясо вора на кулинарной горшке
Я не знаю, ох, мы не знаем, ох
Кто вор мясо на кулинарной горшке
Я не знаю, ох, мы не знаем, ох
Я говорю, кто мясо вора на кулинарной горшке
Я не знаю
Если леди, она никто не делает
Я прошу уйти, я умоляю, я прошу уйти, я
Нет силы, я не могу
И если она согласится открыть для тебя яш
Заставьте использование презервативов Использовать презерватив презерватива
Используйте презерватив
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Yawa dey ooh yawa dey ooh
Кто несет мясо из кулинарного горшка, а эх
Кто получает деньги, в Wey Dem, чтобы увидеть Eden Born
Ты будь вором, ты будешь вором
Ты будь вором, ты будешь вором

Другие песни исполнителя:

Все тексты Orezi

Верный ли текст песни?  Да | Нет