ABC

SESS, Simi - Trouble
текст песни

5

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

SESS, Simi - Trouble - оригинальный текст песни, перевод, видео

Verse 1:
I see you geti problem
I see you geti problem o
It's like you don't know your place yea
Me I no Dey take nonsense ooo
You no dey look face o
Abi you don dey craze o
It's like you don't know your mate yea
Come make I put you for your place
Omo just because say you get cheddar
You think say I resemble Bella
You suppose know you no fit to enter
You miss road you no check weather
Oga Ade
You wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gba o
Say no be me, boy
Make you find another one
Chorus:
Oh you looking like trouble ( looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble
Me I no like trouble o
See I warn you o
I'm not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o .
Verse 2 :

Me I like trouble gan gan ni ( I like trouble gan gan )
I no go, I no go lie i must to get you dan dan ni (baby)
Cuz me I wanna love you in the morning
I wanna love you in the evening
Girl why you acting funny
You come Dey do like say you no see me (baby)
Girl check weather
You see say e colie wella
I wanna pull your body closer
Girl I'll make it wetter
Oga Ade , you wey you be player o
Be like say igbaju lo fe gabe o
Igbaju Mofe gba o , e no matter o baby
Chorus:
Oh you looking like trouble ( looking like trouble)
Me I no want trouble
Oh see me see trouble ( Oh see me see trouble yea)
Me I no like trouble o
See I warn you o
I'm not the one for you
And I no go fit fall
See me see trouble
Me I no like trouble o .
(I'm looking for trouble, I'm ready for battle , baby)
I know you are nothing but trouble,
But I'm ready for battle , you know that I want you yea ).
Стих 1:
Я вижу, ты проблема с Гети
Я вижу, ты проблема с Гети О
Как будто ты не знаешь свое место, да
Я не могу взять глупость ооо
Ты не смотришь лицом
Abi, ты не Дей увлечь
Как будто ты не знаешь своего приятеля, да
Приходите, сделай, я поставлю тебя за твое место
Омо, просто потому, что ты получаешь чеддер
Ты думаешь, скажи, что я напоминаю Беллу
Вы предполагаете
Вы пропускаете дорогу, не проверьте погоду
Ога Аде
Ты, ты будешь игрок О
Будь как скажем, igbaju lo fe gba o
Скажи нет, будь я, мальчик
Заставьте вас найти еще один
Припев:
О, ты выглядишь как неприятности (похоже на неприятности)
Я не хочу неприятности
О, увидим, я вижу неприятности
Я не люблю неприятности o
Смотри, я предупреждаю тебя О
Я не тот для тебя
И я не буду подходить, падает
Увидимся
Я не люблю неприятности o.
Стих 2:

Мне нравится неприятности Ган Ган Ни (мне нравится неприятности Ган Ган)
Я не пойду, я не могу ложь, я должен достать тебе, Дэн Дэн Ни (детка)
Потому что я хочу любить тебя по утрам
Я хочу любить тебя вечером
Девушка, почему ты ведешь себя смешно
Ты делаешь, как скажи, ты не видишь меня (детка)
Девушка проверьте погоду
Видишь ли, скажем E Colie Wella
Я хочу притянуть твое тело ближе
Девушка, я сделаю это влажным
Ога Аде, ты, ты будешь игрок О
Будь как скажем, igbaju le fe gabe o
Igbaju mofe gba o, e независимо
Припев:
О, ты выглядишь как неприятности (похоже на неприятности)
Я не хочу неприятности
О, увидимся, я вижу неприятности (о, увидим, что я вижу беду, да)
Я не люблю неприятности o
Смотри, я предупреждаю тебя О
Я не тот для тебя
И я не буду подходить, падает
Увидимся
Я не люблю неприятности o.
(Я ищу проблемы, я готов к битве, детка)
Я знаю, что ты не что иное, как неприятности,
Но я готов к битве, вы знаете, что я хочу вас, да).
Верный ли текст песни?  Да | Нет