ABC

SYL - Bad Girl
текст песни

4

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

SYL - Bad Girl - оригинальный текст песни, перевод, видео

The girly bad make she wine for daddy
Straight to the room when you call me papi
Big overload she go kill somebody
Na this kind waist sinner man wan perish
She carry things wey me like and I no fit lie
Me ah like anytime way our body collide
Say if you love me, me ah dey for you for life
Anybody try omoge dem fit tu pae
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna
Come to my crip make you no come dey dull
Make you no slogodo plenty talk no full pot
Ride along make you riddim along
Burst to the tune Dj play all night long
Cause your love e dey nana me
Dey hypnotize me
E dey make sinner man dey go church
Girle ah dey for you
I dey with you
Cause your love e dey nana me
Dey hypnotize me
E dey make sinner man dey go church
Girle ah dey for you
I dey with you
Give me love make I give you my love
Give me your body I give you my soul
Hold on to me make ah hola your body
Show me the huh I go spray you my doe
If no be you ah no want nobody
See as your body dey do me something
Hold on to me make I spray you ma money
If no be you ah no do nobody
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl but she wan go bad
She a good girl and she wan go wild
She a good girl she bad pass Rihanna
She a good girl she bad pass Rihanna

The girle bad, the girle bad
The girle bad, the girle bad
The girle bad and her booty too fat
The girle bad
Девушка-плохая заставляет ее вином для папочки
Прямо в комнату, когда ты называешь меня папой.
Большая перегрузка, она убьет кого-нибудь
Этот добрый грешник с талией хочет погибнуть
Она носит с собой вещи, которые мне нравятся, и я не могу лгать
Я, ах, как всегда, когда наши тела сталкиваются
Скажи, если ты меня любишь, я ах, эй, для тебя на всю жизнь
Кто-нибудь попробует omoge dem fit tu pae
Она хорошая девочка, но ей хочется стать плохой
Она хорошая девочка, и она хочет сходить с ума
Она хорошая девочка, она плохо передала Рианну

Приди ко мне, заставь тебя не скучать
Не заставляй себя много говорить, не полный горшок.
Езжай вместе, заставляй тебя скучать
Под музыку, диджей играет всю ночь напролет.
Потому что твоя любовь и эй, нана, меня.
Они загипнотизировали меня
Они заставляют грешника идти в церковь
Девушка, ах, эй для тебя
я с тобой
Потому что твоя любовь и эй, нана, меня.
Они загипнотизировали меня
Они заставляют грешника идти в церковь
Девушка, ах, эй для тебя
я с тобой
Дай мне любовь, я отдам тебе свою любовь
Дай мне свое тело, я отдам тебе свою душу
Держись за меня, сделай ах хола, твое тело
Покажи мне, да, я пойду опрыскать тебя своей лань
Если нет, то ты, ах, не хочешь никого
Посмотри, как твое тело сделает мне что-нибудь
Держись за меня, чтобы я распылил на тебя деньги
Если нет, то ты, ах, нет, никому не делай
Она хорошая девочка, но ей хочется стать плохой
Она хорошая девочка, и она хочет сходить с ума
Она хорошая девочка, она плохо передала Рианну
Она хорошая девочка, она плохо передала Рианну
Она хорошая девочка, но ей хочется стать плохой
Она хорошая девочка, и она хочет сходить с ума
Она хорошая девочка, она плохо передала Рианну
Она хорошая девочка, она плохо передала Рианну

Девушка плохая, девочка плохая
Девушка плохая, девочка плохая
Девушка плохая и ее попка слишком толстая
Девушка плохая
Верный ли текст песни?  Да | Нет