ABC

Seun Kuti - Many Things
текст песни

8

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Seun Kuti - Many Things - оригинальный текст песни, перевод, видео

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

As time dey go (As time dey go)
Things dey spoil more and more (As time dey go)
As time dey go (As time dey go)
Children dey die more and more (As time dey go)
No food to eat (As time dey go)
No light to see (As time dey go)
No water to drink (As time dey go)
Nowhere to stay (As time dey go)

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

When I see the way my people dey live, under bridge and on top of water
When I hear the nonsense things, nonsense things our leaders dey do
When I see the oga of police in prison for stealing
When I hear education minister in scandal for stealing

When I see our senators, throw chair pull agbada
When I see our senators, throwing chairs just to share money
Dem go share the billions, wey dem suppose take feed the people
Dem go share the billions, wey dem suppose take help the people

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)

When you turn television, and you listen to the radio
When you turn television, and you listen to the radio
You go see the things them do, you go hear the things them say
You go see the things them do, you go hear the things them say

You go see the corruption (Lo ri si ri si)
You go see the inflation (Lo ri si ri si)
You go see the suffering (Lo ri si ri si)
Suffering of the people (Lo ri si ri si)
Ahh, lo ri si ri si (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, stealing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, movement (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, party (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, system (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, cheating (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, killing (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, shooting (Lo ri si ri si)
Ori si ri si, government (Lo ri si ri si)

I don hear many things (Many things)
I don see many things (Many things)
Wey make me think many things (Many things)
Wey tire me pass anything (Many things)
Я много чего слышу (Много чего)
Я много чего вижу (Много чего)
Что заставляет меня много о чём думать (Много чего)
Что меня утомляет больше всего (Много чего)

С течением времени (С течением времени)
Всё портится всё больше и больше (С течением времени)
С течением времени (С течением времени)
Дети умирают всё больше и больше (С течением времени)
Нет еды (С течением времени)
Нет света (С течением времени)
Нет воды (С течением времени)
Нет места для ночлега (С течением времени)
Я много чего слышу (Много чего)
Я много чего вижу (Много чего)
Что заставляет меня много о чём думать (Много чего)
Что меня утомляет больше всего (Много чего)

Когда я вижу, как живут мои люди, под мостом и на воде
Когда я слышу всякую чушь, всякую чушь о наших лидерах они делают
Когда я вижу начальника полиции в тюрьме за кражу
Когда я слышу, что министр образования замешан в скандале с кражей

Когда я вижу, как наши сенаторы бросают стулья, волоча агбаду
Когда я вижу, как наши сенаторы бросают стулья, чтобы раздать деньги
Они раздадут миллиарды, которые должны были бы накормить людей
Они раздадут миллиарды, которые должны были бы помочь людям

Я много чего слышал (Много чего)
Я много чего видел (Много чего)
Что заставляет меня думать о многом (Много чего)
Что утомляет меня больше всего (Много чего)

Когда ты включаешь телевизор и слушаешь радио
Когда ты включаешь телевизор и слушаешь радио
Ты увидишь, что они делают, ты услышишь, что они говорят
Ты увидишь, что они делают, ты услышишь, что они говорят

Ты увидишь коррупцию (Ло ри си ри си)
Ты увидишь инфляцию (Ло ри си ри си)
Ты увидишь страдания (Ло ри си ри си)
Страдания народа (Ло ри си ри си)
Ааа, ло ри си ри си (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, воровство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, убийство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, стрельба (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, движение (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, правительство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, вечеринка (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, система (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, обман (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, убийство (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, стрельба (Ло ри си ри си)
Ори си ри си, правительство (Ло ри си ри си)

Я многого не слышу (много вещей)
Я не вижу многих вещей (много вещей)
Мы заставляем меня думать о многих вещах (Многих вещах)
Уэй утомляет меня передавать что-нибудь (много вещей)

Другие песни исполнителя:

Все тексты Seun Kuti

Верный ли текст песни?  Да | Нет