ABC

Shatta Wale - My Level
текст песни

8

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Shatta Wale - My Level - оригинальный текст песни, перевод, видео

My level ey
My level ey
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
The time adey waka dey waka yeh
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Lonely, lonely story
The time I buy my Toyota
Flossy kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
What a lovely story
I dey live this life oo
Because I get my Bible oo
Because the blessings I get from The Most High be so great oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Maybe today I no get nothing
But tomorrow I go get something
And I go buy motor for mama oh
But the enemy wan worry me
I go show all ah dem tragedy
No be today oo, no be today oo we start oo
So you for sing my song oo
You for keep am for long oo
Because you don't know the day weh Jesus Christ go come oo
So if you see me today
I know my level
I know my level
Oh my level
And if adey pop champagne today
I know my level
I know my level
Oh my level
Мой уровень
Мой уровень
Может, сегодня я не получаю ничего
Но завтра я пойду что -нибудь
И я иду купить мотор для мамы, о,
Но враг волнуется меня
Я иду показывать все трагедию Ах Дем
Нет, будь сегодня, не будь сегодня, мы начинаем
Итак, вы, чтобы петь мою песню оо
Ты за то, что ты на данный момент
Потому что ты не знаешь, как день, когда Иисус Христос пойдем оо
Так что, если вы видите меня сегодня
Я знаю свой уровень
Я знаю свой уровень
О, мой уровень
И если сегодня Adey Pop Champagne
Я знаю свой уровень
Я знаю свой уровень
О, мой уровень
Время, аде Вака Дей Вака да
Amɛ na akɛ gbɔmɔ bɛ deka yeh
Одинокая, одинокая история
Время, когда я покупаю свою Toyota
Flossy Kɛ amɛ akɛ bɛ nyɛ na
Какая прекрасная история
Я живу этой жизнью оо
Потому что я получаю свою Библию оо
Потому что благословения, которые я получаю от максимума, так велики
Так что, если вы видите меня сегодня
Я знаю свой уровень
Я знаю свой уровень
О, мой уровень
И если сегодня Adey Pop Champagne
Я знаю свой уровень
Я знаю свой уровень
О, мой уровень
Может, сегодня я не получаю ничего
Но завтра я пойду что -нибудь
И я иду купить мотор для мамы, о,
Но враг волнуется меня
Я иду показывать все трагедию Ах Дем
Нет сегодня, не будь сегодня, мы начинаем
Итак, вы, чтобы петь мою песню оо
Ты за то, что ты на данный момент
Потому что ты не знаешь, как день, когда Иисус Христос пойдем оо
Так что, если вы видите меня сегодня
Я знаю свой уровень
Я знаю свой уровень
О, мой уровень
И если сегодня Adey Pop Champagne
Я знаю свой уровень
Я знаю свой уровень
О, мой уровень

Другие песни исполнителя:

Все тексты Shatta Wale

Верный ли текст песни?  Да | Нет