ABC

Shodaddi - Agidi
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Shodaddi - Agidi - оригинальный текст песни, перевод, видео

You want to sleep?

Sleep ke me wey wan buy lambo

Ok o



And i show dem say i get agidi

Agidi agidi

I steady chase the money oo

The money oh the money oh

Me and my guys we no dey tire eh attire

We dey steady chase the mullar

Eh amula



And i show dem say i get agidi

Agidi agidi

I steady chase the money oo

The money oh the money oh

Me and my guys we no dey tire eh attire

We dey steady chase the mullar

Eh amula

Eh eh



I no phor

Ano phor

I go get money mafo

I dey grind

I dey grind

Steady bombing 24

Money money

Money money

I gats make the money

I no fit sleep i no fit sleep

If I sleep how i wan make money



I no phor

Ano phor

I go get money mafo

I dey grind

I dey grind

Steady bombing 24

Money money

Money money

I gats make the money

I no fit sleep i no fit sleep

If I sleep how i wan make money



And i show dem say i get agidi

Agidi agidi

I steady chase the money oo

The money oh the money oh

Me and my guys we no dey tire eh attire

We dey steady chase the mullar

Eh amula



And i show dem say i get agidi

Agidi agidi

I steady chase the money oo

The money oh the money oh

Me and my guys we no dey tire eh attire

We dey steady chase the mullar

Eh amula

Eh eh



2 plus 2 is equal to 4

Before before na when i dey phor

This party no go close till 4

Na 25 no more 24

Wey my loud

Make i high

Make i no come go looseguard

Oh my God

Bless your son

Make i see money to ball



2 plus 2 is equal to 4

Before before na when i dey phor

This party no go close till 4

Na 25 no more 24

Wey my loud

Make i high

Make i no come go looseguard

Oh my God

Bless your son

Make i see money to ball



I no phor

Ano phor

I go get money mafo

I dey grind

I dey grind

Steady bombing 24

Money money

Money money

I gats make the money

I no fit sleep i no fit sleep

If I sleep how i wan make money



And i show dem say i get agidi

Agidi agidi

I steady chase the money oo

The money oh the money oh

Me and my guys we no dey tire eh attire

We dey steady chase the mullar

Eh amula



And i show dem say i get agidi

Agidi agidi

I steady chase the money oo

The money oh the money oh

Me and my guys we no dey tire eh attire

We dey steady chase the mullar

Eh amula

Eh eh
Хочешь спать?

Спи, пока я не куплю Ламбо.

Хорошо, о

И я покажу им, что я быстро гоняюсь за деньгами.

Деньги, деньги, деньги, деньги.

Мы с ребятами не устаём от одежды.

Мы постоянно гоняемся за деньгами.

Эх, красотка.

И я покажу им, что я быстро гоняюсь за деньгами.

Деньги, деньги, деньги, деньги.

Мы с ребятами не устаём от одежды.

Мы постоянно гоняемся за деньгами.

Эх, красотка.

Эх, красотка.

Я без телефона.

Ещё один телефон.

Я иду за деньгами, мафия.

Я работаю в поте лица.

Я работаю в поте лица.

Я работаю в поте лица.

Я постоянно бомблю 24 часа.

Деньги, деньги.

Деньги, деньги.

Я зарабатываю деньги.

Я не могу спать, я не могу спать.

Если я сплю. Как я хочу заработать денег?

Я не знаю

Ещё одна

Я иду добывать деньги, мафо.

Я работаю в поте лица.

Я работаю в поте лица.

Постоянно бомблю 24 часа.

Деньги, деньги.

Деньги, деньги.

Я зарабатываю деньги.

Я не могу спать, я не могу спать.

Если я сплю, как я хочу заработать денег?

И я показываю им, что я работаю в поте лица.

Деньги, деньги, деньги.

Я постоянно гоняюсь за деньгами.

Деньги, деньги, деньги.

Мы с ребятами не устаём от одежды.

Мы постоянно гоняемся за деньгами.

Эх, деньги.

И я показываю им, что я работаю в поте лица.

Деньги, деньги, деньги.

Мы с ребятами не устаём от одежды.

Мы постоянно гоняемся за деньгами.

Эх, деньги.

Эх, эх.

Два плюс два равно равно 4

До того, как я заговорил

Эта вечеринка не закроется до 4

25 не больше 24

Мой громкий

Сделай меня высоко

Сделай меня не приходить, не ходить, сторож

Боже мой

Благослови твоего сына

Сделай меня, чтобы я увидел деньги, чтобы играть

2 плюс 2 равно 4

До того, как я заговорил

Эта вечеринка не закроется до 4

25 не больше 24

Мой громкий

Сделай меня высоко

Сделай меня не приходить, не ходить, сторож

Боже мой

Благослови твоего сына

Сделай меня, чтобы я увидел деньги, чтобы играть

Я не заговорил

Ещё один фор

Я иду за деньгами, мафия

Я гринду

Я гринду

Постоянная бомбардировка 24

Деньги, деньги

Деньги, деньги

Я зарабатываю деньги

Я не могу спать, я не могу спать

Если я сплю, как хочу Зарабатываю деньги

И показываю им, что гоняюсь за деньгами

Агайда, агайда

Я постоянно гоняюсь за деньгами

Деньги, о, деньги, о

Мы с ребятами не устаём от одежды

Мы постоянно гоняемся за деньгами

Эх, кукла

И показываю им, что гоняюсь за деньгами

Агайда, агайда

Я постоянно гоняюсь за деньгами

Деньги, о, деньги, о

Мы с ребятами не устаём от одежды

Мы постоянно гоняемся за деньгами

Эх, кукла

Эх, кукла
Верный ли текст песни?  Да | Нет