ABC

Simi, Adekunle Gold - Balance
текст песни

7

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Simi, Adekunle Gold - Balance - оригинальный текст песни, перевод, видео

Love wey dem buy no be love oh
If I gotta buy your love me no want oh (Yeah yeah)
No matter what you do no do pass yourself oh oh oh
Award no dey for suffer head oh
No be everything be black and white
No be everything must turn to fight
Shebi na everybody wan go heaven
But no no nobody want to kpai oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Story of my life won tun de o
Anything I do dem go dey pose
Minding my business jejely jeje oh eh
Oro mi lo n so won ni mo ti change
Wo mi fi ni fi ni se mo jo Jesu
Fuck your standard
I don't live for you no way
As you can see
Life is good I don taste money
God is good na my testimony
Everything turn around on a 360 oh
Oya make you balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Everybody get their own for their own body (Eh eh eh)
Good man suffer but bad man get plenty money (Plenty money)
Oluwa ma se keyin simi oh oh oh
Grace pass ability
So if you see chance
Better just balance nwayioma
Life no balance nwokeoma
I hope say you gallant onyeoma
When you check your balance
Won ni won wa mi
Dem no get warrant oh
Me I just balance yeah yeah
Hope say I gallant ah ah ah
When I check my balance
Balance bam bam
Balance balance balance
This is how you balance
Balance balance oh oh
This make me pass ability
Любовь Вей Дем купить нет любви
Если я должен купить свою любовь, не хочу, о, да (да)
Независимо от того, что ты делаешь, не пройди себя
Наградите нет Dey за страдания головы, о,
Нет, будь все, будь черно -белым
Нет, будь все должно повернуться, чтобы сражаться
Шеби на все
Но нет, никто не хочет Kpai Oh
Оя заставьте вас сбалансировать NWAYIOMA
Жизнь без баланса NWOKEOMA
Надеюсь, скажем, вы доблестная онеома
Когда вы проверяете свой баланс
Выиграл ни Вон ва -ми
Дем нет, получай ордер, о
Я просто балансирую да, да
Надеюсь, я галантно, ах ах ах
Когда я проверяю свой баланс
Баланс Бам Бэм
История моей жизни выиграла Тун де о
Все, что я делаю
Занимаясь моему бизнесу Jehely jeje Oh Eh
ORO MI LO N, так что выиграл ni mo ti перемены
Wo mi fi ni fi ni se mo jo jesu
Трахни свой стандарт
Я не живу для тебя ни за что
Как вы видете
Жизнь хороша, я надеваю деньги
Бог добр, мое свидетельство
Все поворачивается на 360 ОХ
Оя заставьте вас сбалансировать NWAYIOMA
Жизнь без баланса NWOKEOMA
Надеюсь, скажем, вы доблестная онеома
Когда вы проверяете свой баланс
Выиграл ни Вон ва -ми
Дем нет, получай ордер, о
Я просто балансирую да, да
Надеюсь, я галантно, ах ах ах
Когда я проверяю свой баланс
Баланс Бам Бэм
Все получают свое собственное тело (ах эх)
Хороший человек страдает, но плохой человек получает много денег (много денег)
Oluwa ma se Keyin Simi Oh Oh Oh Oh Oh
Способность Грейс Пасс
Так что, если вы видите шанс
Лучше просто сбалансировать Нвейома
Жизнь без баланса NWOKEOMA
Надеюсь, скажем, вы доблестная онеома
Когда вы проверяете свой баланс
Выиграл ни Вон ва -ми
Дем нет, получай ордер, о
Я просто балансирую да, да
Надеюсь, я галантно, ах ах ах
Когда я проверяю свой баланс
Баланс Бам Бэм
Баланс баланса баланса
Вот как вы балансируете
Баланс баланс о, о,
Это заставляет меня пройти способность
Верный ли текст песни?  Да | Нет