ABC

Simi - Logba Logba
текст песни

3

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Simi - Logba Logba - оригинальный текст песни, перевод, видео

Omo Charlie (Obah obah)
Can you see me
Can you see me now
I say baby don't go
If you leave me mo r'ogo
I no plan to go solo lo lo lo lo
Na you be my motor
I carry your logo
Me no give you zobo oh oh ohh
Do me like that I go do you like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big baby let me dice it
If e too loud baby let me hide it
If you gimme mulla I go put am for my kolo
If I give you sugar baby na wahala follow
Put am for speaker make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo
Mister lover lover (So be so be)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ma lumi ni jibiti (Baby baby oh)
Spend your milli milli on me oh
Mister lover lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ma lumi ni jibiti (Baby oh baby oh)
Spend your milli milli on me oh
We do it for the culture (Oh yeah yeah)
This love no go rupture (Yeah yeah)
Dem dey wait like vulture
We no need interruption
Make we no go regret oh
Make e no spoil we go reset oh
Oh me and my sweetheart inna two seater
Living la vida loca
Baby I swear if you do me like this
Wetin you no like I go minimize it
If e too big baby we resize it
If e too long I can memorize it
If you gimme mulla I go put am for my kolo (Kolo)
If I give you sugar baby na wahala follow (Na wahala follow oh)
Put am for speaker make dem hear am for igboro
Love knock me down like kondo
Mister lover lover (So be so be)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ma lumi ni jibiti (Baby baby oh)
Spend your milli milli on me oh
Mister lover lover (Mister Bae)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ma lumi ni jibiti (Baby baby oh)
Spend your milli milli on me oh
Been looking for you all my life
I think about you all the time
Don't nobody think our love will stand the test of time oh oh oh
Oh baby baby o lo lo (Surulere oh)
My love no be borrow pose (Se mo kere ni)
Dekunle my lover (Oh yeah)
Ka logbayi da'le (Ka logbayi da'le)
Mister lover lover (So be so be)
Je ka logba igba (Se be se be)
Ma lumi ni jibiti (Baby baby oh)
Spend your milli milli on me oh (Mister Bae)
Mister lover (Se be se be)
Baby baby
Oya oh (On me oh)
Омо Чарли (Оба Оба)
Ты видишь меня?
Ты видишь меня сейчас?
Я говорю, детка, не уходи
Если ты оставишь меня еще раз
Я не планирую идти в одиночку, ло-ло-ло-ло.
На, ты будешь моим мотором
Я ношу твой логотип
Я не дам тебе зобо, ох ох ох
Мне это нравится, я иду, тебе это нравится?
Мы не хотим, чтобы я минимизировал это.
Если ты слишком большой, детка, дай мне нарезать кубиками.
Если ты слишком громкий, детка, позволь мне это скрыть.
Если ты дашь мне муллу, я пойду за своим коло.
Если я дам тебе сахар, детка, на вахала, следуй.
Поставь «ам» вместо говорящего, чтобы они услышали «я» для «Игборо»
Любовь сбивает меня с ног, как кондо
Мистер любовник, любовник (Да будет так)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ма люми ни джибити (Детка, детка, о)
Потрать на меня свои милли-милли, ох
Мистер любовник-любовник (Мистер Бэ)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ma lumi ni jibiti (Детка, о, детка, о)
Потрать на меня свои милли-милли, ох
Мы делаем это ради культуры (О да, да)
Эта любовь не разрывается (Да, да)
Дем-дей ждут, как стервятник
Нам не нужно прерывание
Заставь нас не сожалеть о
Не спойлери, мы перезапустим, ох
О, я и моя возлюбленная, Инна, двухместный автомобиль
Жизнь la vida loca
Детка, клянусь, если ты сделаешь мне это так
Мы не хотим, чтобы я минимизировал это.
Если он слишком большой, детка, мы изменяем его размер.
Если я буду слишком долго, я смогу это запомнить
Если ты дашь мне муллу, я пойду и поставлю меня за свое коло (Коло).
Если я дам тебе сахар, детка, на вахала, следуй (На вахала, следуй, о)
Поставь «ам» вместо говорящего, чтобы они услышали «я» для «Игборо»
Любовь сбивает меня с ног, как кондо
Мистер любовник, любовник (Да будет так)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ма люми ни джибити (Детка, детка, о)
Потрать на меня свои милли-милли, ох
Мистер любовник-любовник (Мистер Бэ)
Je ka logba logba (Se be se be)
Ма люми ни джибити (Детка, детка, о)
Потрать на меня свои милли-милли, ох
Я искал тебя всю свою жизнь
Я думаю о тебе все время
Никто не думает, что наша любовь выдержит испытание временем, о, о, о.
О, детка, детка, о-ло-ло (Сурулере, о)
Моя любовь, не заимствуй позу (Se mo kere ni)
Декунле, мой возлюбленный (о да)
Ка логбайи да'ле (Ка логбайи да'ле)
Мистер любовник, любовник (Да будет так)
Je ka logba igba (Se be se be)
Ма люми ни джибити (Детка, детка, о)
Потратьте на меня свои милли-милли (мистер Бэ)
Мистер любовник (Se be se be)
Детка, детка
Ойя, ох (На мне, ох)

Другие песни исполнителя:

Все тексты Simi

Верный ли текст песни?  Да | Нет