ABC

Slim - Para
текст песни

5

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Slim - Para - оригинальный текст песни, перевод, видео

Ice

Na mouth wey no talk na e dey smell
My people no gree talk omo dem dey fear
Persin wey get ear omo make e hear
Cos time no dey before your eye go clear

Woman pikin dey on e own just dey waka
Jeje
Officer come, come dey halla am
For what
Them say na stop and search
Dem don dey loot our youth at last
Two snaps omo your body don dey ground omo humble your self

People dey para
Omo whats the matter
Abobi hold your corner
I just dey chop my Gala
Oya na see wahala
Based on which palava
Ojo don dey halla
Oya na see wahala

People dey para
Omo whats the matter
Abobi hold your corner
I just dey chop my Gala
Oya na see wahala
Based on which palava
Ojo don dey halla
Oya na see wahala
Лед

Это рот, который не говорит
Мои люди не согласны говорить об омо, которого они боятся.
Имеющий уши человек да услышит
Потому что нет времени, прежде чем твои глаза прояснятся

Сын женщины гуляет один
Джедже
Офицер, приди, они найдут меня.
За что
Они сказали, что это остановка и обыск
Наконец-то они грабили нашу молодежь
Два снимка вашего тела заземляют ваше скромное «я»

Люди останавливаются
Сынок, в чем дело
Абоби, держи свой угол
Я просто ем свой Гала
Приди и увидишь беду
На основании какой болтовни
Глаз не халла
Приди и увидишь беду

Люди останавливаются
Сынок, в чем дело
Абоби, держи свой угол
Я просто ем свой Гала
Приди и увидишь беду
На основании какой болтовни
Глаз не халла
Приди и увидишь беду

Другие песни исполнителя:

Все тексты Slim

Верный ли текст песни?  Да | Нет