ABC

Sound Sultan - Talaka
текст песни

7

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Sound Sultan - Talaka - оригинальный текст песни, перевод, видео

Double your hustle
Omo dubble your hustle
Double your hustle
Cuz talaka koni lari oh
Talaka koni lari oh
Is all about bad mind
My mama taste the food e no dey for house
You dey for house infact e don dey tey for house
Since the time I met your papa girls dey dey for house
Since sepe and opai dey dey for house
Meanwhile girls plenty for Lagos city
Shey na Esther buy hin mama dat loud titi
And didn’t put you under any pressure
But this movie to fit kill us for Alimosho
Young lady you are 32
You no get any reason to shine at 32
If to say you no give God all the gratitude
We go cherish everyday and that’s the truth
Omo once again we go fight the pain
But then again you won't let your brain invite the pain
Cuz you dey worry about the trouble wey dey next in line
And you get away you fit press rewind
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Instagram and twitting Twitter
I don’t wish to use this song to make you feel bitter
I just hope one day I’ll finally reach ya
Posing with money don’t make you richer na
Chinelo o chinelo nwana
Boyfriend e ti to melo nwana
Chinelo di porti oh
As she black before now she don yellow
MTN lomo for your throwback picture
When you post am now all black picture
Okay you get that picture
Maybe dey tell you back den say you get bright future
And its fashion police stay slashed on police
That I can help but just notice that
Everybody wan dey for red carpet things
But the next day na empty pocket things
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro oh
Abeg my people make my people recognize the true treasure
Cuz wen or who dey blow dey apply the due pressure
Cuz lie is that treasure that’s so infinite to measure
But people rather gather money and calculate possession
As I arrive on the scene like Immaculate Conception
And I was born to be clean I sanitize the whole nation
My daddy drove here in a Peugeot
But women dey ontop us like a logo
Oh make I do it for the promo
Dey wan me make I do am probono no
So say my name say my name
So when you say my name
Cuz money as to come a thing
Moni talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Talaka to le mu patako
Sojokan loma lodi olowo
Gbogbo reni bo wani
Adura lo gbeyin ewuro
Удвоить свою суету
Омо, дубль
Удвоить свою суету
Cuz Talaka Koni Lari OH
Талака Кони Лари Ох
Все о плохом уме
Моя мама вкусна еда, не делая дома для дома
Вы Dey for House In Don Dey Tey для дома
С тех пор, как я встретил твои девушки из папы Дей Дей для дома
Так как Sepe и Opai Dey для дома
Тем временем девочки много для Лагос -Сити
Shey na esther купить хин маму Dat Loud Titi
И не оказал вас под каким -либо давлением
Но этот фильм, чтобы подходить, убить нас для алимошо
Молодая леди, тебе 32 года
У тебя нет причин сиять на 32
Если сказать, что ты не дади Богу всю благодарность
Мы лелеем каждый день, и это правда
Омо еще раз мы идем с борьбой с болью
Но опять же, вы не позволите своему мозгу пригласить боль
Потому что вы Dey беспокоитесь о проблеме, когда мы Дей
И ты уйдешь, ты подходишь
Moni Talaka To Le Mu Patako
Sojokan Loma Lodi Olowo
GBOGBO RENI BO WANI
Adura lo gbeyin ewuro
Талака Ле Му Патако
Sojokan Loma Lodi Olowo
GBOGBO RENI BO WANI
Adura lo gbeyin ewuro
Instagram и Twitch Twitter
Я не хочу использовать эту песню, чтобы ты чувствовал себя горьким
Я просто надеюсь, что однажды я наконец достигну тебя
Позы с деньгами не делайте вас богаче.
Chinelo o Chinelo nwana
Парень e ti to melo nwana
Chinelo di porti OH
Как она черная до сих пор она не желтеет
Mtn Lomo для вашей картинки возврата
Когда вы публикуете, теперь все черные картинки
Хорошо, ты получаешь эту картинку
Может быть, Дей скажет тебе, ден, скажи, что ты становишься ярким будущим
И его модная полиция остается нарезанной полицией
Что я могу помочь, но просто заметил, что это
Все жажду
Но на следующий день на пустые карманные вещи
Moni Talaka To Le Mu Patako
Sojokan Loma Lodi Olowo
GBOGBO RENI BO WANI
Adura lo gbeyin ewuro
Талака Ле Му Патако
Sojokan Loma Lodi Olowo
GBOGBO RENI BO WANI
Adura lo gbeyin ewuro Oh
Абег, мои люди заставляют моих людей узнавать истинное сокровище
Потому что вен или кто Dey Blow Dey оказывает должное давление
Потому что ложь - это то сокровище, которое настолько бесконечено для измерения
Но люди скорее собирают деньги и рассчитывают владение
Когда я прибываю на сцену, как безупречное зачатие
И я родился, чтобы быть чистым, я дезинфицирую всю страну
Мой папа поехал сюда в Peugeot
Но женщины Dey Ontop Нам как логотип
О, сделай я сделаю это для промо
Dey wan me Make a do a pogono нет
Так скажи, мое имя скажи, мое имя
Итак, когда вы говорите мое имя
Потому что деньги как что -то
Moni Talaka To Le Mu Patako
Sojokan Loma Lodi Olowo
GBOGBO RENI BO WANI
Adura lo gbeyin ewuro
Талака Ле Му Патако
Sojokan Loma Lodi Olowo
GBOGBO RENI BO WANI
Adura lo gbeyin ewuro

Другие песни исполнителя:

Все тексты Sound Sultan

Верный ли текст песни?  Да | Нет