ABC

Soundz - Pressure
текст песни

7

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Soundz - Pressure - оригинальный текст песни, перевод, видео

Sounds how fa na
You dey drop jams you dey drop jams na
You should be bigger than you’re na
What’s going on
I’m on the run my bro
They tried to get me down my bro
Dey try to make my life better
Cause time no dey slow my bro
And that’s why me go dey my dey
Because i no like gbege
They might try to block my region
But dem might go try and fail
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wеy dey happen for the onlinе
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (dey find ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Oni kaluku pa lu soro
My happiness their soros
Nothing we go make me fall o (Amin o)
I go dey lead dem follow
I go dey funwo (funwo)
I go dey funwo till e suwo (suwo)
And when them say they don tire me
I go dey put in more fire
So find me some palm wine
My melanin girl my fine wine
Fake girls all over my timeline
Scroll pass e no be my concern
Many things wey dey happen for the online
Many talents confide dem dey give me nonsense make i concern
Na wahala wey you dey find (ah-aaa)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I’m on the road all alone
And i no know when i go blow
But i get patience
So don’t pressure me (don’t pressure me)
I know industry idols
But i go still dey kill the show
Cause i get God oh
So don’t pressure me (don’t pressure me)
Звучит как Фа на
Ты бросаешь джема, ты бросаешь джема на
Ты должен быть больше, чем ты
Что происходит
Я бегаю, мой братан
Они пытались свести меня в мой брат
Дей постарай сделать мою жизнь лучше
Получить время, не замедляет мой братан
И вот почему я иду, мой Дей
Потому что я не люблю gbege
Они могут попытаться заблокировать мой регион
Но Дем может пойти попытаться потерпеть неудачу
Так что найди мне пальмовое вино
Моя меланинская девушка, мое прекрасное вино
Фальшивые девушки по всей моей временной шкале
Прокрутите проход e no be my
Многие вещи, когда -то случились с онлайн
Многие таланты доверяют Dem Dey, дайте мне глупость, чтобы я заботиться
На Вахала, Вей, ты нашел (Дей Найди Ах-Ааа)
Я нахожусь на дороге в одиночестве
И я не знаю, когда я иду
Но я получаю терпение
Так что не давите на меня (не давайте на меня)
Я знаю отраслевые идолы
Но я все еще убью шоу
Потому что я получаю Бога, о
Так что не давите на меня (не давайте на меня)
Oni Kaluku pa lu Soro
Мое счастье, их сорос
Ничто из того, что мы идем, заставь меня падать (Амин О)
Я иду ведущий, демо, следуя
Я иду Дей Фанво (Funwo)
Я иду на Dey Funwo до E Suwo (Suwo)
И когда они говорят, что они утеряют меня
Я иду, посадив больше огня
Так что найди мне пальмовое вино
Моя меланинская девушка, мое прекрасное вино
Фальшивые девушки по всей моей временной шкале
Прокрутите проход e no be my
Много вещей, которые должны происходить для онлайн
Многие таланты доверяют Dem Dey, дайте мне глупость, чтобы я заботился
На Вахала, Вей, ты нашел (ах-ааа)
Я нахожусь на дороге в одиночестве
И я не знаю, когда я иду
Но я получаю терпение
Так что не давите на меня (не давайте на меня)
Я знаю отраслевые идолы
Но я все еще убью шоу
Потому что я получаю Бога, о
Так что не давите на меня (не давайте на меня)
Я нахожусь на дороге в одиночестве
И я не знаю, когда я иду
Но у меня терпение
Так что не давите на меня (не давайте на меня)
Я знаю отраслевые идолы
Но я все еще убью шоу
Потому что я получаю Бога, о
Так что не давите на меня (не давайте на меня)

Другие песни исполнителя:

Все тексты Soundz

Верный ли текст песни?  Да | Нет