ABC

Victor AD - Red Eye
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Victor AD - Red Eye - оригинальный текст песни, перевод, видео

It's Kel P vibes
Red Eye ye ye
It's Victor AD na na na yeah
Spiritual
Ah! Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing eh eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Instrumentals
Eh Dem think say dem stubborn
But I go show dem say
My guys say we stubborn pass dem o
Dem think say them wise
And I go show dem say
For here their wiseness na foolishness
And ten goals to nothing
And ten goals to nothing
Hope say you dey count the score
Otedola with the money
Otedola with the money
I will always secure the bars
Small boy small boy
When you call out on the beat
Omo na biggie man
Rough boy rough boy
You suppose know say
Warri dey the back of the biggie man
Hard boy hard boy
So when it comes to the flow
I say omo na Jiggy man
No vex no vex
Cause when you see the red eye
Just know say na para man
If na wahala dem want make dem talk
If na justice dem want make dem talk
If na peace wey dem want make dem talk
Anything wey dem want make dem talk
We no dey fear nothing o eh eh
Dem dem go call out something o eh eh
Omo say we no dey fear nothing o eh eh
Na dem go call out something o eh eh
Oya go ask about me eh
Dem no know my story
No know my story eh eh eh
Dem only know the glory
Dem only know the glory eh eh eh
Nobody holy
Nobody holy eh eh eh
So no dey talk about Karma
Like say you self never para
Это Kel P Vibes
Красный глаз вы
Это Виктор Ад на на на да, да
Духовный
Ах! Маленький мальчик, маленький мальчик
Когда вы звоните в ритм
Omo na Biggie Man
Грубый мальчик грубый мальчик
Вы предполагаете, что скажите
Уорри Дей задний мужчина Бигги
Твердый мальчик
Итак, когда дело доходит до потока
Я говорю Omo na Jiggy Man
Нет Vex no Vex
Потому что, когда вы видите красный глаз
Просто знай, скажи на пара
Дем нет, знаю мою историю
Не знаю мою историю, да, а эх
Дем знает только славу
Дем знает только славу, а эх эх
Никто не святы
Никто, святой, а э -э -э -э -э -э -эх
Так что не говори о карме
Как скажи, ты никогда не пара
Если na wahala dem захочет сделать демос разговор
Если справедливость, судья, захочет запустить демос разговор
Если мир, вей, захочет запустить демо
Все, что Wey Dem хочет сделать демос разговор
Мы не боимся ничего, а эх
Na dem, иди кое -что, о э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э
Омо Скажи, что мы не боимся ничего
Na dem, иди кое -что, о э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э
Оя иди спросить обо мне, ах
Инструментал
Эх Дем Подумай, Скажи Дем, упрямый
Но я иду покажу демом, скажу
Мои, ребята, говорят, что мы упрямы
Дем, думаю, скажи их мудрыми
И я иду покажу демом, скажу
Ибо здесь их мультичность на глупость
И десять голов ни на что
И десять голов ни на что
Надеюсь, ты считаешь счет
Отедола с деньгами
Отедола с деньгами
Я всегда буду защищать батончики
Маленький мальчик, маленький мальчик
Когда вы звоните в ритм
Omo na Biggie Man
Грубый мальчик грубый мальчик
Вы предполагаете, что скажите
Уорри Дей задний мужчина Бигги
Твердый мальчик
Итак, когда дело доходит до потока
Я говорю Omo na Jiggy Man
Нет Vex no Vex
Потому что, когда вы видите красный глаз
Просто знай, скажи на пара
Если na wahala dem захочет сделать демос разговор
Если справедливость, судья, захочет запустить демос разговор
Если мир, вей, захочет запустить демо
Все, что Wey Dem хочет сделать демос разговор
Мы не боимся ничего
Дем Дем иди кое -что, о э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э эмо
Омо Скажи, что мы не боимся ничего
Na dem, иди кое -что, о э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э -э
Оя иди спросить обо мне, ах
Дем нет, знаю мою историю
Не знаю мою историю, да, а эх
Дем знает только славу
Дем знает только славу, а эх эх
Никто не святы
Никто, святой, а э -э -э -э -э -э -эх
Так что не говори о карме
Как скажи, ты никогда не пара

Другие песни исполнителя:

Все тексты Victor AD

Верный ли текст песни?  Да | Нет