ABC

Winnar - Change
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Winnar - Change - оригинальный текст песни, перевод, видео

When I been start I dey lowkey

As I dey grow I dey lucky

Things don dey change and I’m not against

Na man propose but na God dispose

I thank my God for the life I live

You should your thank God for the life you live

The blessings you see na one by one

I tell you chale na turn by turn

Me I just dey move and I dey on my lane

Feeling so lonely like I be Omah lay

Rather be this way than to stay with fakes

Flaunting my Gucci and I’m leaving the snakes

Giving them space while I fly on my ship

Dem be wolves but they dress like sheeps

Looking at them as them looking at me

But dem no fi talk cos the matter plenty



E plenty gan gan

O heavy gan gan

Big ups my bruh bruh

Wey don dey soco

Life na big bum bum

E dey still torture

The strong over come

The strong go pack all



E plenty gan gan

O heavy gan gan

Big ups my bruh bruh

Wey don dey soco

Dem no dey pompous

The ones wey comport

When money comot

Dem no dey contour



So many guys soji aje

When the money coming their way

Dem no dey change their face





While many guys cunny aje

When the money coming their way

Dem go change their face



Me I wanna tell you all of my plans

But I no know wetin you carry for mind

Are you my guy, are you a rival

if you get chance will you put me for ground?

I for like know wetin dey your mind

But I no get power to dey read your mind

You say you be my guy shoti bamidele ri

Abi you go like make I stop to kukere

Kukere like I sing azonto

Azonto wey dem dance for ghetto

For ghetto shey you grow for ghetto

Help ghetto make you no forget o

Bebeto better help the ghetto

Give back o life bukwa once o

Na once o make you no go remorse

Help the poor you go get your reward



E plenty gan gan

O heavy gan gan

Big ups my bruh bruh

Wey don dey soco

Life na big bum bum

E dey still torture

The strong over come

The strong go pack all
Когда я начал

По мере того, как я расту, мне повезло

Вещи не меняются, и я не против против

На человек предложит, но Бог распоряжается

Я благодарю своего Бога за жизнь, в которой я живу

Вы должны поблагодарить Бога за жизнь, которой вы живете

Благословения, которые вы видите на один за другим

Я говорю тебе, Чейл на поворот в очередь

Я только что движусь, и я нахожусь на своей полосе

Чувствует себя таким одиноким, как будто я лежала Ома

Скорее будь таким образом, чем остаться с подделками

Выставляя напоказ мой гуччи, и я покидаю змей

Давая им место, пока я летаю на своем корабле

Дем быть волками, но они одеваются как овцы

Глядя на них как на них, смотрящих на меня

Но демо не говори, потому что многое много



E Должно

О тяжелый Ган Ган

Большой Ups мой Брух Брух

Вей Дон Дей Соко

Жизнь на большую бомб

E Dey все еще пытка

Сильные

Сильная упаковка все



E Должно

О тяжелый Ган Ган

Большой Ups мой Брух Брух

Вей Дон Дей Соко

Демо не напыщенная

Те, кто составлен

Когда деньги Комот

Dem No Dey Contour



Так много парней, Соджи Адже

Когда деньги идут на них

Дем, не измените их лицо





В то время как многие парни Cunny Aje

Когда деньги идут на них

Дем иди изменить свое лицо



Я хочу рассказать вам все мои планы

Но я не знаю, что ты носишь за разумом

Ты мой парень, ты соперник

Если у вас будет шанс, вы поставите меня на землю?

Я как знаю, что вы можете

Но я не получаю силу, чтобы прочитать твой разум

Ты говоришь, что будешь моим парнем, Шети Бамиделе Ри

Аби, ты идешь, чтобы я остановился в Кукере

Кукер, как я пою Азонто

Azonto Wey Dem Dance For Ghetto

Для гетто, Shey, вы выращиваете для гетто

Помогите гетто, не забудьте о

Bebeto лучше помогать гетто

Отдай жизнь в жизнь буква однажды

На, однажды не заставит тебя не сплачивать

Помогите бедным, вы идете, получить свою награду



E Должно

О тяжелый Ган Ган

Большой Ups мой Брух Брух

Вей Дон Дей Соко

Жизнь на большую бомб

E Dey все еще пытка

Сильные

Сильная упаковка все
Верный ли текст песни?  Да | Нет