ABC

Zlatan, Fola - Get Better
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Zlatan, Fola - Get Better - оригинальный текст песни, перевод, видео

Sometimes when e no dey Shebi na you I dey call when e no dey

For dying minute you go show face

Oro yi wa fologbon fun oloye

O mon olowo lo n gbayi lode

Make LuckyUdu no go whyne me for old age

IBILE!

I just want things to get better ko po ko dun pa

And me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

I just want things to get better ko po ko dun pa

Me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Dangote still striking deals, Adeleke just buy new private jet

And you say make my grind reduce, I don see who get before wey no get again

Na why my morale dey boost , my soldier dey shine him boot

I no dey follow anybody catch cruise

Na my dentist get business with my 32

I don see who dem use money collect him babe

BadboyJago go fit relate

As I dey work God put icing on top my cake

Put all my enemies to shame

I focus

Pay the price no be say e no cost

Go moshalahi I go church

That ugly boy wey no fit afford okirika back then don get full store

I just want things to get better ko po ko dun pa

Me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

I just want things to get better ko po ko dun pa

And me I be working mo ni cheddar ani mo fe buga

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Settings go quick set if the matter na money

Make them no comot you for settings

Procrastination fit turn a man to Dundee

Shaanu mi yaa robi

And if you no dey relent wassup

Every Suffer get him own bustop

As Ronaldo dey find World Cup

After the rainy days, there comes the sunny days

Location must be televised

No be everyone for UK na him dey okay

9 to 5 want to make them paralyze

But we go dey okay, who get belle get due date

Can you see the convoy police for my hilux girls love it when dey come around

Around Around

I just want things to get better ko po ko dun pa

Ehhhhh ni cheddar ani mo fe buga

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny

Yehh Yehh Yehh Yehh I swear I can’t deny
Иногда, когда тебя нет, Шеби, я звоню, когда тебя нет.

В последнюю минуту ты покажешь лицо

Oro yi wa fologbon fun oloye

О, мой олово, ло-н-гбайи-лоде

Заставь LuckyUdu не идти на поводу у меня на старость

ИБИЛЬ!

Я просто хочу, чтобы все наладилось, ко-по-ко-дун-па.

А я работаю mo ni cheddar ani mo fe buga

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Я просто хочу, чтобы все наладилось, ко-по-ко-дун-па.

Я работаю mo ni cheddar ani mo fe buga

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Данготе все еще заключает сделки, Аделеке просто покупает новый частный самолет

И ты говоришь, сделай так, чтобы моя работа уменьшилась, я не вижу, кто доберется до того, как мы больше не получим

Нет, почему мой боевой дух повышается, мой солдат чистит ему сапоги

Я не следую ни за кем, ловлю круиз

На мой дантист заняться бизнесом с моими 32

Я не вижу, кто использует деньги, забери его, детка.

BadboyJago Go Fit относится

Пока я работаю, Бог положил глазурь на мой торт

Позорь всех моих врагов

Я сосредотачиваюсь

Заплатите цену, не говорите, и ничего не стоит.

Иди мошалахи, я иду в церковь

Этот уродливый мальчик, который тогда не мог позволить себе окирику, не имел полного запаса

Я просто хочу, чтобы все наладилось, ко-по-ко-дун-па.

Я работаю mo ni cheddar ani mo fe buga

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Я просто хочу, чтобы все наладилось, ко-по-ко-дун-па.

А я работаю mo ni cheddar ani mo fe buga

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Настройки выполняются быстро, если деньги имеют значение.

Сделайте их ненужными для настроек

Прокрастинация превращает мужчину в Данди

Шаану ми яа Роби

И если ты не смягчишься, как дела?

Каждый Страдающий получит свой собственный автобус

Как Роналду нашли чемпионат мира

После дождливых дней наступают солнечные дни

Место должно транслироваться по телевидению

Нет, будь всем за Великобританию, с ним все в порядке.

С 9 до 5 хотят их парализовать

Но мы идем, ладно, кто получит красавицу, получит срок родов

Вы можете увидеть конвойную полицию, потому что мои девушки из Хайлюкса любят, когда они приходят?

Вокруг Вокруг

Я просто хочу, чтобы все наладилось, ко-по-ко-дун-па.

Эхххх ни чеддер ани мо фе буга

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать

Да, да, да, да, клянусь, я не могу отрицать
Верный ли текст песни?  Да | Нет