ABC

Назад в Токио - 3
текст песни

24

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Назад в Токио - 3 - оригинальный текст песни, перевод, видео

Bracket

No time eh ah
na bracket eh
ape planet
.................
peter and paul
dey don kolo eh
na na

Verse 1

No time eh
that's why me I say make i yarn tori eh
the thing the thing wey dey vex me eh
na the same thing wey dey vex you eh
For this world, the good dey die
and for the bad, na them dey survive.
See I don try make I ask God why
e con be like say i dey waste my time
oya everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
if you wan do good
make you go cold eh
without it, some people go scatter your brain

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

Verse 2

Na this thing dey make me kolo eh
better thing better thing no dey last eh
if you dey hear me,
no doubt me eh .
Believe me that na true story eh
walahi
everybody no time eh
see our name na the bracket.
Before, we do that song happy day
but now we don comot with
yori yori eh

I say everybody make una dey joli eh
make una throw una hands in the air
If you wan do good,
make you go cold eh
without it, some people go blow off your brain.

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

P Square

Se una dey see
as peter and paul and bracket
them don dey go
I remember when we do gbedu last night
them don kolo
them say we no sabi sing eh
some say na only dance we dey dance eh
we con bring back bizzy body eh
temptation
them say na copy copy na copy copy eh
we go back again and bring do me
and roll it eh
with a good video
wetin remain eh?

Chorus

na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

i say na this thing wey dey make me
kolo eh >3x
this thing wey dey make me
kolo eh kolo eh
eh eh

e ye ..... (repeatedly)

Bridge

Omo no time
better thing no dey last
no time eh
better thing better thing no dey last eh
na bracket eh
peter and paul don kolo eh
today na today
If e dey do you yori yori eh
everybody make una dey joli eh

make una throw una hands in the air

if you wan do good, make you go cold eh
without it, some people go take you dey play play.
скобка

Нет времени, ах ах
NA Кроншень, а
обезьяна планета
.................
Петр и Павел
Дей Дон Коло Эх
на

Стих 1

Нет времени, а
Вот почему я говорю, сделай я пряжу тори
То, что Вей Дей меняет меня, ах
на то же самое, что Вей Дей Векс тебя, а
Для этого мира добрый Дей умирает
И из -за плохих, они выживают.
Смотри, я не попробую сделать, я спрашиваю Бога, почему
Эй, будь как скажем, я трачу свое время
Ой, все делают Уна Дей Джоли Эх
заставьте Una бросить руки в воздух
Если вы все делаете
Заставь тебя холодно, ах
Без этого некоторые люди разбегают ваш мозг

хор

на эта вещь, Вей Дей заставляет меня
Kolo eh> 3x
эта вещь, которую я сделает
Коло эх Коло Эх
эх

Я говорю, что эта штука, которая мне заставляет
Kolo eh> 3x
эта вещь, которую я сделает
Коло эх Коло Эх
эх

Стих 2

На эта вещь, Дей, заставит меня коло эх
Лучше вещь лучше, что нет, dey last eh
Если ты меня услышь,
Без сомнения, я, а.
Поверьте мне, что истинная история, а
валахи
Все нет времени, ах
Смотрите наше имя на кронштейне.
Раньше мы делаем эту песню счастливого дня
Но теперь мы надеваем Комот
Йори Йори Эх

Я говорю, что все делают Una dey joli eh
заставьте Una бросить руки в воздух
Если вы хотите делать добро,
Заставь тебя холодно, ах
Без этого некоторые люди выходят из вашего мозга.

хор

на эта вещь, Вей Дей заставляет меня
Kolo eh> 3x
эта вещь, которую я сделает
Коло эх Коло Эх
эх

Я говорю, что эта штука, которая мне заставляет
Kolo eh> 3x
эта вещь, которую я сделает
Коло эх Коло Эх
эх

P квадрат

Se una dey видит
как Петр и Павел и Кроншет
им не
Я помню, когда мы делали GBEDU вчера вечером
Их Дон Коло
они говорят, что мы не саби, пел, ах
Некоторые говорят, что только танцуем мы танцуем, а
Мы возвращаем Bizzy Body EH
искушение
они говорят, что копия копия на копию эх эх
Мы возвращаемся снова и приводим меня
и бросить это эх
с хорошим видео
Ветен остается а?

хор

на эта вещь, Вей Дей заставляет меня
Kolo eh> 3x
эта вещь, которую я сделает
Коло эх Коло Эх
эх

Я говорю, что эта штука, которая мне заставляет
Kolo eh> 3x
эта вещь, которую я сделает
Коло эх Коло Эх
эх

е ты ..... (неоднократно)

Мост

Омо нет времени
Лучше вещь, не дава
Нет времени, а
Лучше вещь лучше, что нет, dey last eh
NA Кроншень, а
Петр и Пол Дон Коло Эх
Сегодня на сегодня
Если ты ты Йори Йори Эх
Все делают Una Dey Joli EH

заставьте Una бросить руки в воздух

Если вы хотите делать добро, заставьте вас холодно, да
Без этого некоторые люди идут, возьмите вас на игру.
Верный ли текст песни?  Да | Нет