ABC

Efe Money feat. Zichy - Agege
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Efe Money feat. Zichy - Agege - оригинальный текст песни, перевод, видео

I’m up in Agege
Wetin dem fit talk?
Steady in my thoughts
Coz our time go come
I’m steady praying
Coz we believe in God
Christian Dior
Omo.. we no fit to fall

I’m up in Agege
Wetin dem fit talk?
Steady in my thoughts
Coz our time go come
I’m steady praying
Coz we believe in God
Christian Dior
Omo.. we no fit to fall


Uhn!
We up in Agege steady on the grind and we ain’t gone stop
From the hood to the main stage everything we do is to get to the top
We’ve been coming from alot and we still be in alot but we make no fuss
Coz we living by the code na where man dey work naim man go chop
When we came to earth we ain’t gat choice
So much bad energy and mad noise
Everyday we scared to see the landlord
It’s a teary thing but we dey stand strong
Omo!
Have you lived a life where you gat no food to chop and no clothes to wear and no dream to chase and no hope to hold and nothing to beat your chest
More like.. e go hard for you to see bread for Agege
But I make am from Jos and Warri celebrate me
Uhn!
Big up to the man dem
For the love, the support for my brand and
Anything I dey do dem dey stand firm
Dem dey keep me going men I dey thank them



I’m up in Agege
Wetin dem fit talk?
Steady in my thoughts
Coz our time go come
I’m steady praying
Coz we believe in God
Christian Dior
Omo.. we no fit to fall

I’m up in Agege
Wetin dem fit talk?
Steady in my thoughts
Coz our time go come
I’m steady praying
Coz we believe in God
Christian Dior
Omo.. we no fit to fall


Omo.. we no fit to fall coz na the hand of God wey dey hold us
Sapa wan dey call our name still we dey chase our dreams we dey focus
Where we dey come from far if you check am many things been dey choke us
As we dey sing our song we dey beg God make dem sing our chorus
Make everything nice, everything good, make we dey outside
Make we chop the life, plenty plenty money dem come my side
Make we buy the benz, everyday single we go get massage
Our skin go soft when dey see us dem go say na lie
Shop in Paris, Christain Dior
Sunday go church, Louis Vutton
Mama Birkins, you know the floss
Start from Agege we don be boss
Uhn! Big up to the man dem
For the love, the support for my brand and
Anything I dey do dem dey stand firm
Dem dey keep me going men I dey thank them

I’m up in Agege
Wetin dem fit talk?
Steady in my thoughts
Coz our time go come
I’m steady praying
Coz we believe in God
Christian Dior
Omo.. we no fit to fall

I’m up in Agege
Wetin dem fit talk?
Steady in my thoughts
Coz our time go come
I’m steady praying
Coz we believe in God
Christian Dior
Omo.. we no fit to fall

They call me Efe
Zichy
Skitter
Eazy ma fault
Stubborn boy is out
Я в Аджеге
Что они там говорят?
Постоянные мысли
Потому что наше время придёт
Я постоянно молюсь
Потому что мы верим в Бога
Christian Dior
Омо... мы не можем упасть

Я в Аджеге
Что они там говорят?
Постоянные мысли
Потому что наше время придёт
Я постоянно молюсь
Потому что мы верим в Бога
Christian Dior
Омо... мы не можем упасть

Ух!

Мы в Аджеге упорно работаем и не собираемся останавливаться.
От района до главной сцены, всё, что мы делаем, направлено на то, чтобы добраться до вершины.
Мы прошли через многое и ещё многое переживаем, но мы не поднимаем шумиху.
Потому что мы живём по кодексу: где человек работает, там он и будет зарабатывать.
Когда мы пришли на землю, у нас не было выбора.
Столько негативной энергии и безумного шума.
Каждый день мы боимся увидеть домовладельца.
Это слезы, но мы стоим крепко.
Омо!
Вы когда-нибудь жили так, что у вас не было еды, одежды, мечты, за которой можно гнаться, надежды, за которой можно держаться, и ничего, чем можно было бы бить себя в грудь?
Скорее всего... вам будет трудно найти хлеб в Аджеге.
Но я зарабатываю его в Джосе, и Варри меня чествует.
Ух!

Большое спасибо этим парням!
За любовь, поддержку моего бренда и за то, что они всегда на моей стороне.
Они поддерживают меня, я им благодарен.

Я в Аджеге.
О чём они говорят?
Постоянно в моих мыслях.
Потому что наше время придёт.
Я постоянно молюсь.
Потому что мы верим в Бога.
Christian Dior.
Омо... мы не можем упасть.

Я в Аджеге.
О чём они говорят?

Постоянные мысли
Потому что наше время придёт
Я постоянно молюсь
Потому что мы верим в Бога
Christian Dior
Омо... мы не можем упасть

Омо... мы не можем упасть, потому что нас держит рука Божья
Сапа хочет звать нас по имени, но мы всё ещё гонимся за своими мечтами, мы сосредоточены
Откуда мы родом, издалека, если посмотришь, многое душит нас
Поём нашу песню, умоляя Бога, чтобы они спели наш припев
Сделай всё хорошо, всё прекрасно, пусть мы будем на улице
Пусть мы наслаждаемся жизнью, много-много денег придут ко мне
Пусть мы купим «Мерседес», каждый день будем делать массаж
Наша кожа станет мягкой, когда они увидят нас, они скажут, что это ложь
Покупки в Париже, Christian Dior
Воскресенье в церкви, Louis Vuitton
Сумки Birkin, ты знаешь флосс
Начиная с Аджеге, мы стали боссами!
Ух! Большое спасибо этим парням!
За любовь, поддержку моего бренда и...
Все, что я делаю, они делают твердо.
Они поддерживают меня, парни, я им благодарю!

Я в Аджеге!
О чем они говорят?
Постоянно в моих мыслях!
Потому что наше время придет!
Я постоянно молюсь!
Потому что мы верим в Бога!
Christian Dior!
Омо... мы не можем упасть!

Я в Аджеге!
О чем они говорят?
Постоянно в моих мыслях!
Потому что наше время придет!
Я постоянно молюсь!
Потому что мы верим в Бога!
Christian Dior!
Омо... мы не можем упасть!

Меня зовут Эфе!
Зичи!
Скиттер!
Изи, моя вина!
Упрямый парень вышел!
Верный ли текст песни?  Да | Нет