ABC

Kishboy - Disaster
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Kishboy - Disaster - оригинальный текст песни, перевод, видео

Calling all the boys and girls to my domot
If you no Dey shake body u go comot
Now no b time to rub lip gloss
Big boys dey for side and den dey floss
As I don Dey slow she knack me contor
She no won dance she won mikirimo
So I bring am to the center give am one gbosa
She no collect money but she dey collect my number
Onome Folake Adani ngozi ebe
Ikebe ukwu na you wey Dey cause e gbege
Onome Folake adani ngozi ebe
Ikebe ukwu na you wey Dey cause gbege
Wiri wiri wo oh oh
Wiri wiri wo oh oh
Olosho don chop adashi
Wirir wiri wo oh oh
Wiri wiri wo oh oh
Nigeria don win Germany
Wirir wiri wo oh oh
Wirir wiri wo oh oh
Civilian don wear kakaki
Wirir wiri wo oh oh
Wirir wiri wo oh oh
The kine yawa casala u Dey cause
Agbada don wear your body
Ijebu don turn to Garri
Osondi don leave owendi
Agwantagwantagwantagwanta eh
Olosho don Chop adashi
Nigeria don win Germany
Civil defence don wear khakaki
The kine yawa casala u Dey cause
Onyeka Ona na
She dey call me baby I be Tata
Tsunami Tornado
U go cause disaster where u Dey go
Onyeka Ona na
She dey call me baby I be Tata
Tsunami Tornado
U go cause disaster where u Dey go
Calling all the boys and girls to my domot
If you no Dey shake body u go comot
Now no b time to rub lip gloss
Big boys dey for side and den dey floss
As I don Dey slow she knack me contor
She no won dance she won mikirimo
So I bring am to the center give am one gbosa
She no collect money but she dey collect my number
Продал всех мальчиков и девочек моей двери.
Если вы не будете встряхнуть голос, вы уйдете
Теперь не время наставать время на то, чтобы выдержать ее подводные лодки
Мальчики должны увидеть там, и они Прассасс
Так как это были трихин, ее член, мой кост
Она не хочет танцевать, он хочет, чтобы я пожелал.
Таким образом, он привел его к капитану «Уравновешенного человека».
Я не называю деньги на анпес
Никто не для париляланананобобола.
Я embe UK Yuk - это вы, кто причиняет вам боль.
Никто не для париляланананобобола.
Я embe UK Yuk - это вы, которые являются жертвами
Мы наша жена - наш хеп
Мы наша жена - наш хеп
Вся пища, которую питались, имеют все, что Эда ».
Мы, наша жена, твой хэп
Мы наша жена - наш хеп
Aalgey of Eala выиграет Coinman.
Мы, наша жена, твой хэп
Мы, наша жена, твой хэп
Каливиан была, когда Элиакайя.
Мы, наша жена, твой хэп
Мы, наша жена, твой хэп
У вас есть кассаалаон, вы причиняете вам боль.
Ахал сделал из вас в Божьем человеке.
Я был ванген, обращался к Кахиапину.
Эльн был заложен с Табелем 2000-ватросом?
AG хочет просить, хочет взять, я хочет, чтобы я сделал Эхэх
Вся пища, которую питались, имеют все, что Эда ».
Aalgey of Eala выиграет Coinman.
Калив Анфеллин был каайоком.
У вас есть кассаалаон, вы причиняете вам боль.
На Theeekay o o.
Ее вызвали, чтобы позвонить мне, но ты хороший хороший
Приходит в трибой в Ниэльдо.
Вы приедете, чтобы бежать нас, чтобы выйти на улицу, вы идете
На Theeekay o o.
Ее вызвали, чтобы позвонить мне, но ты хороший хороший
Приходит в трибой в Ниэльдо.
Вы приедете, чтобы бежать нас, чтобы выйти на улицу, вы идете
Продал всех мальчиков и девочек моей двери.
Если вы не будете встряхнуть голос, вы уйдете
Теперь не время наставать время на то, чтобы выдержать ее подводные лодки
Мальчики должны увидеть там, и они Прассасс
Так как это были трихин, ее член, мой кост
Она не хочет танцевать, он хочет, чтобы я пожелал.
Таким образом, он привел его к капитану «Уравновешенного человека».
Я не называю деньги на анпес
Верный ли текст песни?  Да | Нет