ABC

Majeeed - Time
текст песни

8

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Majeeed - Time - оригинальный текст песни, перевод, видео

My son don't ever forget that time wait's
For no man oh
Make use of every time you spend on earth
Don't forget the saying that time na money

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case

You say you like kele with a fine waist
Kele wey go make lawyer file case
You dey form bobo with your 5k
You no get money, you dey post giveaway
Oh, my God

Time they say don't wait for nobody
Time they say is really the money
(Asiko ni koko koko)
Time they say wait's for nobody
That same time na time wey no get time

Give me five minutes, I'll be on my way
Aunty Kilode an so so man place
You say you no won soji, say you get craze
We never start to dey talk you dey frown face
Your night namorning with you estate
Na so so corner corner follow one way
But I see you when you off
Light for that Toyota Corolla
Oh, Aunty wetin dey sup, oh?

Time they say don't wait for nobody
Time they say is really the money
(Asiko ni koko koko)
Time they say wait's for nobody
That same time na time wey no get time

Them dey find money, you dey find babe
Na the only thing wey go fit make a man fail
Paddie better soji, put your head straight
Make e no go be had I know be the case
Мой сын, никогда не забывай, что время ожидания
Ни для кого, ох
Используйте каждое время, проведенное на земле
Не забывайте поговорку: время — деньги.

Они находят деньги, ты находишь, детка.
Единственное, что может заставить человека потерпеть неудачу
Пэдди, лучше соджи, поставь голову прямо.
Не уходи, если бы я знал, что это так

Ты говоришь, что тебе нравится Келе с тонкой талией.
Келе, мы пойдем, назначим адвокату дело
Ты формируешь бобо со своими 5к
Вы не получаете денег, вы публикуете бесплатную раздачу
Боже мой

Время говорят, никого не жди
Время, говорят, на самом деле деньги
(Асико ни коко коко)
Время, говорят, никого не ждет
В то же время, когда нет времени

Дай мне пять минут, я пойду
Тетушка Килод - такое себе мужское место.
Вы говорите, что не выиграли соджи, говорите, что у вас помешательство
Мы никогда не начинаем говорить, что ты хмуришься
Твоя ночь, проведенная с тобой, поместье
На так себе, угол, угол, следуй в одну сторону
Но я вижу тебя, когда ты уходишь
Свет для этой Toyota Corolla
О, тетушка, что они ужинают, да?

Время говорят, никого не жди
Время, говорят, на самом деле деньги
(Асико ни коко коко)
Время, говорят, никого не ждет
В то же время, когда нет времени

Они находят деньги, ты находишь, детка.
Единственное, что может заставить человека потерпеть неудачу
Пэдди, лучше соджи, поставь голову прямо.
Не уходи, если бы я знал, что это так

Другие песни исполнителя:

Все тексты Majeeed

Верный ли текст песни?  Да | Нет