ABC

Majeeed - Stop Nonsense
текст песни

10

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Majeeed - Stop Nonsense - оригинальный текст песни, перевод, видео

Na money dey stop nonsense eeyaaahh
Majeeedy baby you wan yang Gbedu

I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense

Set awon top boys gawu o, gawu o, gawu o

So if you get the money spend the money gan
Jaiye ori e lo top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body 24
7 no dulling aiye ka ye

I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense when you taste money
You go know say money too sweet
На деньги, хватит ерунды, дааааа
Маджиди, детка, ты хочешь Ян Гбеду

Я готов к наслаждению
Омо, я не люблю страдать, ох
Если я просто возьму маленький бар, ох
На заказ что угодно
На деньги будь моим единственным другом
Омо, я не получу любовника, ох
Если я просто возьму маленький бар, ох
На заказ что угодно

Скажи мне, что они прекратят ерунду ох ох ох
На деньги хватит ерунды
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги хватит ерунды
Скажи мне, что они прекратят ерунду ох ох ох
На деньги хватит ерунды
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги хватит ерунды

Set Awon Top Boys гаву о, гаву о, гаву о

Так что, если у тебя есть деньги, потрать их, Ган.
Jaiye ori e lo top boy, но не скучно
Люди, которые получат эти деньги
Баллинг для своего тела 24
7 не притупляет айе ка йе

Я готов к наслаждению
Омо, я не люблю страдать, ох
Если я просто возьму маленький бар, ох
На заказ что угодно
На деньги будь моим единственным другом
Омо, я не получу любовника, ох
Если я просто возьму маленький бар, ох
На заказ что угодно

Скажи мне, что они прекратят ерунду ох ох ох
На деньги хватит ерунды
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги, хватит ерунды, только деньги, ох
Омо, только деньги, ох
Деньги деньги деньги деньги деньги деньги
На деньги, хватит ерунды, когда ты пробуешь деньги.
Знаешь, скажи, что деньги слишком сладкие

Другие песни исполнителя:

Все тексты Majeeed

Верный ли текст песни?  Да | Нет