ABC

Oosha - Game Over
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Oosha - Game Over - оригинальный текст песни, перевод, видео

Can’t even lie girl with you I belong
You and me know you fo for me so no Dey form
Kilogbe
Korogba
U go kill guy man
Gbemidebe Oroma
Make we live as one oh
Omoge Asiko (yeah)
I know you love me so no long it
I been lonely for so long
Ain’t got no one to call my own
So stop the games girl it’s over
Ole pami layo
Iro iro nla
Ole pami layo
Becuh nobody wan end up alone
I know you know say I Dey gbadun your parole
And I Dey and I Dey and I Dey (stammer)
I say your smile and walking alone
Make me dey make me dey make me dey..
I know the games that u play
Malo fimi me takasufe yeh
And I for don marry u tey
Mi de reason your matter the whole day
Need u like urgent 2k
Make I Dey chop u like buffet
Gree for me and I’ll be okay
Oh baby tire ni moma Shey
Omoge Asiko (yeah)
I know you love me so no long it
I been lonely for so long
Ain’t got no one to call my own
So stop the games girl it’s over
Ole pami layo
Iro iro nla Girl why u Dey form oo
Ole pami layo My heart calling you oo
Becuh nobody wan end up alone Come oh
I know you know say I Dey gbadun your parole Your body smoking like Shisha
And I Dey and I Dey and I Dey (stammer) Come be my one and only omalicha ah
I say your smile and walking alone
Make me dey make me dey make me dey..
Верный ли текст песни?  Да | Нет