ABC

Reeky Quan - Sex Note
текст песни

2

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Reeky Quan - Sex Note - оригинальный текст песни, перевод, видео

[Verse 1]
Na you dey drag my ganja, no one else but tacha, girl i no go lie i adore,
so show me that your panter, colour red or fanta, girl you making me want more.
so make we vibe iya ya ya, vibe iya ya ya, Vibe ya ya yaa, yaaa, so make we vibe iya ya ya, vibe iya ya ya, Vibe ya ya yaa, yaa oya

[Bridge]
When i put the pipe you go know, feeling something deep inside, then you gats let me know, and my baby give me styles wey i never see before, she dey make me feel alright, she dey do am with a smile oh no.

[Chorus]
The thing be say if you want to kolobi?,
i go give you 6 rounds and add money,
say na you go cure my conji, as long as you keep me company, i go give you good loving memories, you go be my wife my harmony, say na you go carry my pikin, baby. Dommie don’t you cry, love is in my mind but it’s alright now oh waii

[Verse 2]
Na you dey drag my ganja, no one else but tacha, girl i no go lie i adore,
so show that your panter, colour red or fanta, girl you making me want more.
so make we vibe iya ya ya, vibe iya ya ya, Vibe ya ya yaa, yaaa, so make we vibe iya ya ya, vibe iya ya ya, Vibe ya ya yaa, yaa

[Chorus]
The thing be say if you want to kolobi?,
i go give you 6 rounds and add money,
say na you go cure my conji, as long as you keep me company, i go give you good loving memories, you go be my wife my harmony, say na you go carry my pikin, baby.
Верный ли текст песни?  Да | Нет