ABC

D.E.N - One Day
текст песни

8

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

D.E.N - One Day - оригинальный текст песни, перевод, видео

Haaa
DennisMoon Ikale boy
Wo wo wo wo wo
Na na na na
Wo wo wo yea
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day
One day One day
I go fit imagine wetin you dey think oh
Dey think say everything go just dey link oh
I no go see yellow make I call am pink oh
Sit down make I tell you exactly as the thing go
You no fit make am my brother if you weak oh
You need to shine your eyes make e no dey blink oh
To make am no easy make you dey rethink oh
Red and yellow capsules different from zinc oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
I know say you don hear say this life na risk oh
Say make you hustle like say na you be whisk oh
Laziness: something wey go make you stink oh
You better change your mindset, think like a king oh
No dey depend on anyone here bikko
Make you just dey live your life, no need to fake oh
No dey copy your friends because dem pimp oh
Do your best make you dey your own league oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
O ra han neyin ola
O ra han neyin ola
Ikale boy
Origho mi wa gbe mi n'ija oh, mi oh, ye.
O ra han neyin ola
Aiye ti a han neyin ola
Ikale boy
Origho mi wa gbe mi ye ye ye ye eh eh eh
I go fit imagine wetin you dey think oh
You dey think say everything go just dey link oh
I no go see yellow make I call am pink oh
Sit down make I tell you exactly as the thing go
You no fit make am my brother if you weak oh
You need to shine your eyes make e no dey blink oh
To make am no easy make you dey rethink oh
Red and yellow capsules different from zinc oh
One day One day
One day One day
One day One day
E go better
One day One day
One day One day One day
E go better
Anything wey you dey do, do am well well
I know one day
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well well
I say one day
E go better
Ha Ha Ha Ha Ha Ha Ha
E go better
O por oh O por oh O por oh O por oh
E go better
Ha Ha Ha Ha Ha Ha Ha
E go better
O por oh O por oh O por oh O por oh
E go better
DennisMoon Ikale boy
E go better
Anything wey you like to dey do make you do am well like baba Wande
E go better
Haaa!
Хааа
Деннисмун Икале мальчик
Ты о
На на на на на на.
Ты, да, да
Однажды однажды
Однажды однажды
Однажды однажды
E иди лучше
Однажды однажды
Однажды однажды
Однажды однажды
Я ухожу, вообразите, что ты думаешь о о, о
Дей, думаю, скажи все, просто Дей Линк О, о
Я не пойду посмотреть на желтый, я называю я розовый, о
Сядьте, сделай, я говорю тебе точно так же, как дело
Ты не подходишь, сделай мой брат, если ты слаб, о,
Тебе нужно сиять, делай глаза, не мигай
Чтобы сделать нелегко сделать тебя, Дей переосмыслить
Красные и желтые капсулы, отличные от цинка ОН
Однажды однажды
Однажды однажды
Однажды однажды
E иди лучше
Однажды однажды
Однажды однажды однажды
E иди лучше
Все, что ты делаешь, делай, хорошо хорошо
Я знаю один день
E иди лучше
Все, что ты любишь, чтобы ты делал тебя, хорошо хорошо
Я говорю однажды
E иди лучше
Я знаю, скажем, вы слышите, как скажи, что жизнь на риск о, о
Скажи, сделай тебя, как скажи, ты будешь взбейте, о,
ЛАНА: Что -то, что ты заставил тебя вонять, о,
Тебе лучше изменить свое мышление, подумай как король, о,
Нет, не зависящий от кого -либо здесь, бикко
Заставь тебя просто жить своей жизнью, не нужно подделать
Нет, не копируйте своих друзей, потому что Dem Pimp Oh
Сделай все возможное, сделай тебе свою собственную лигу
Однажды однажды
Однажды однажды
Однажды однажды
E иди лучше
Однажды однажды
Однажды однажды однажды
E иди лучше
Все, что ты делаешь, делай, хорошо хорошо
Я знаю один день
E иди лучше
Все, что ты любишь, чтобы ты делал тебя, хорошо хорошо
Я говорю однажды
E иди лучше
О Ра Хан Нейин Ола
О Ра Хан Нейин Ола
Ikale Boy
Origho mi wa gbe mi n'ija oh, mi oh, ye.
О Ра Хан Нейин Ола
Айе -а -хан Нейин Ола
Ikale Boy
Origho mi wa gbe mi ye ye ye eh eh
Я ухожу, вообразите, что ты думаешь о о, о
Ты думаешь, скажи, что всей, просто Линк О, о
Я не пойду посмотреть на желтый, я называю я розовый, о
Сядьте, сделай, я говорю тебе точно так же, как дело
Ты не подходит, сделай мой брат, если ты слаб
Тебе нужно сиять, делай глаза, не мигай
Чтобы сделать нелегко сделать тебя, Дей переосмыслить
Красные и желтые капсулы, отличные от цинка ОН
Однажды однажды
Однажды однажды
Однажды однажды
E иди лучше
Однажды один день
Однажды однажды однажды
E иди лучше
Все, что ты делаешь, делай, хорошо хорошо
Я знаю один день
E иди лучше
Все, что ты любишь, чтобы ты делал тебя, хорошо хорошо
Я говорю однажды
E иди лучше
Ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха
E иди лучше
О, о, о, о, о, о, о, о, оо оо оо
E иди лучше
Ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха -ха
E иди лучше
О, о, о, о, о, о, о, о,
E иди лучше
Деннисмун Икале мальчик
E иди лучше
Все, что ты любишь, чтобы ты делал тебя, хорошо, как Баба Ванде
E иди лучше
Хааа!
Верный ли текст песни?  Да | Нет