ABC

Duncan Mighty - Mama Born Dem
текст песни

5

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Duncan Mighty - Mama Born Dem - оригинальный текст песни, перевод, видео

Spiritual
E ye e yo
The Don kolokuzo
The makaveli
Number one on the kilamity
Okobu kene o ah
Spiritual
Young Wealth
Lionel Messi I say na mama born oh
Born am
Barack Obama I say na mama born oh
Born am
Benedict Peter I say na mama born eh
Born am
Aliko Dangote I say na mama born oh
Born am
Nyesom Wike wene Mighty my guy na mama am oh
Born am
Bola Tinubu wey you see my guy na mama born oh
Born am
Wene Mighty ifeanyi Uba I say na mama born am eh
Born am
Sokiprikriem Douglas I say na mama born am oh
Born am
Chris Air wey you see my guy na mama born am oh
Born am
So tell me why I no go blow
I go blow
Why I no go make am l say that one dey
So why I no go dey for Port Harcourt still dey timbolo the whole world ehh
Oh no no no l say that one dey
Anything you want to become for life put am for God hand eh
Because God no go fit fail
E no go fail
Cus that's the God I am serving
Jesus came dieing minute eh o wey
Deing minute le ah
My guy e don better for family
Family family
No matter how the bad belle jealousy
Jealousy jealousy
My music go dey halla from Naija to overseas
Oversea oversea
Abobi cool one day say the hustle go pay
Hustle go pay oh e go pay
Everybody them go start to they halla your name
Halla your name halla your name
Ah rude boy bounce with your dream
Never let the to bring gya dawn gya dawn
Be careful for the people wey dey laugh for ya front and em stab for ya back ya
Lord of mercy
Ah me I mash up the place dem no reach
Dem ma circle dem fit hate no level
Ajukaru ayomae
Ajukuru ayomae ah
No matter what dem do ajukaru ayomay
Ajukaru ayomae ah
Wene Mighty cause melogi onye nne du
Wene Mighty na the Eze pitakwa ngwanu cause melogi
Onye ne du
Melo melo melo gi gi gi
My guy e don better for family
Family family
No matter how the bad belle jealousy
Jealousy jealousy
My music go dey halla from Naija to overseas
Oversea oversea
Abobi cool one day say the hustle go pay
Hustle go pay oh e go pay
Everybody them go start to they halla your name
Halla your name halla your name
Weh Jesus batara when e papa get the house wen enter oh
Weh Jesu batara akuwushi all of them go die
Weh Jesus batara for your business
Weh Jesus batara for career
Weh Jesus batara for the hustle
Everything go turn around eh
Papa God that bad friend wey pretend a good friend disgrace am oh
Disgrace am oh
Papa God that witchcraft wey pretend a good one kill am oh
Papa kill am oh
You do am for Mike Obi babalawo no stop am oh
E no stop am oh
You do am for Jay Jay Okocha haters dem no think am oh
Dem no think am oh
Baba God as you dey do for me I say dem no go fit stop am oh
My guy e don better for family
Family family
No matter how the bad belle jealousy
Jealousy jealousy
My music go dey halla from Naija to overseas
Oversea oversea
Abobi cool one day say the hustle go pay.
Hustle go pay oh e go pay
Everybody them go start to they halla your name
Halla your name halla your name
Ah Duncan Mighty Production
Духовный
Эй, эй, йо
Донское колокузо
Макавели
Номер один в киламити
Окобу Кене о ах
Духовный
Молодое богатство
Лионель Месси, я говорю: мама родилась, ох
Родился я
Барак Обама, я говорю: мама родилась, о
Родился я
Бенедикт Питер, я говорю, что мама родилась, а
Родился я
Алико Данготе, я говорю: мама родилась, о
Родился я
Ньесом Вике Вэне Могучий, мой парень, мама, ох
Родился я
Бола Тинубу, когда ты видишь моего парня, родившегося мамой, о
Родился я
Вене Могучий Ифеани Уба, я говорю, мама родилась, да
Родился я
Сокиприкрием Дуглас, я говорю, что мама родилась, ох
Родился я
Крис Эйр, когда ты видишь моего парня, который родился мамой, ох
Родился я
Так скажи мне, почему я не собираюсь дуть
я иду взорвать
Почему я не собираюсь, я говорю это один раз?
Так почему я не еду в Порт-Харкорт, но все равно звучу на весь мир, ага
О нет, нет, нет, я скажу это
Все, чем ты хочешь стать на всю жизнь, положи в руку Бога, а
Потому что Бог не подходит, потерпит неудачу
E нет, проваливай
Потому что это Бог, которому я служу
Иисус пришел умереть, ага, вей
Дин минута ле ах
Мой парень, он лучше для семьи
Семья семья
Как бы ни была плоха красавица ревность
ревность ревность
Моя музыка идет из Найи за границу.
За границей за границей
Абоби, круто, однажды скажи, что суета, иди, заплати
Хастл, иди, заплати, о, иди, заплати
Все начинают говорить твое имя
Халла, твое имя, Халла, твое имя
Ах, грубый мальчик, подпрыгивающий со своей мечтой
Никогда не позволяй принести гья рассвет гья рассвет
Будь осторожен с людьми, которые смеются перед тобой и наносят удар тебе в спину.
Господь милосердия
Ах, я разминаю место, до которого нет досягаемости.
Дем ма, круг, дем подходит, ненависть, нет уровня
Аджукару айомаэ
Аджукуру айомаэ ах
Неважно, что они делают, аджукару айомай
Аджукару айомаэ ах
Wene Mighty вызывает melogi onye nne du
Wene Mighty в Эзе питаква вызывает мелодии
Онье не ду
Мело, мело, мело ги ги ги
Мой парень, он лучше для семьи
Семья семья
Как бы ни была плоха красавица ревность
ревность ревность
Моя музыка идет из Найи за границу.
За границей за границей
Абоби, круто, однажды скажи, что суета, иди, заплати
Хастл, иди, заплати, о, иди, заплати
Все начинают говорить твое имя
Халла, твое имя, Халла, твое имя
Господи, Батара, когда папа придет в дом, когда войдет, о
Ве, Джесу батара акувуши, все они умрут
Weh Иисус Батара для вашего бизнеса
Weh Иисус Батара для карьеры
Weh Иисус Батара для суеты
Все перевернется, а
Папа Боже, этот плохой друг, который притворяется хорошим другом, позор, ох
Позор, ох
Папа Боже, это колдовство, которое притворяется хорошим, убивает, ох
Папа, убей меня, ох
Ты за Майка Оби Бабалаво, нет, стоп, ох
Э нет стоп, я ох
Ты за Джей Джей Окоча, ненавистники, не думай, о
Дем, не думаю, ох
Баба Бог, как ты делаешь для меня, я говорю: «Нет, иди, остановись, ох».
Мой парень, он лучше для семьи
Семья семья
Как бы ни была плоха красавица ревность
ревность ревность
Моя музыка идет из Найи за границу.
За границей за границей
Абоби круто, однажды скажи, что суета, иди, заплати.
Хастл, иди, заплати, о, иди, заплати
Все начинают говорить твое имя
Халла, твое имя, Халла, твое имя
Ах, Дункан, могучее производство

Другие песни исполнителя:

Все тексты Duncan Mighty

Верный ли текст песни?  Да | Нет