ABC

Fela Kuti - Power Show
текст песни

21

0 человек. считает текст песни верным

0 человек считают текст песни неверным

Fela Kuti - Power Show - оригинальный текст песни, перевод, видео

POWER SHOW

I open my eye I see for my land
*(CHORUS) NA WRONG SHOW O
Everywhere you dey
Everywhere you go
Everybody want do power show
*(CHORUS) NA WRONG SHOW O
You reach boarder immigration
officer dey immigration

Him go bluff you
*(CHORUS) YES – [AFTER EACH LINE]
Waste your time
Change him pen him pants
Some dey comb dem hair
Den tidy dem table
Den him/dem pull dem chair

Before him go know say you dey there
If you no talk quick
Him go go for shit
Him go shit come-back
And you talk to am
Then you suprise when him
Shack for you
Him go say you no go cross
You no go cross today
Na that time dem go start
Dem Power Show O O
Na wrong show
Go post office na the same
Dem go bluff you
Waste your time
Run you up
And then run you down
Dem go tire your body
And then tire your mind
And them tire your whole mind
Dem go say no change for fifty kobo
Na that time dem go start them

Power Show O O
Na wrong show O
Motor car owner sef him go take
him car push him car push laborer
Down for road
Then him start to yab* (tease/bother)
Foolish labourer
Nonentity, him no get money
Look him sandals e don tear finish
Look him trouser e don tear for yansh** **(ass)
Look him singlet e don dirty finish
Look him body e no bath this morning
Look him pocket e don dry finish
You go suffer for nothing
You go suffer for nothing
You no know me sha?
I be General for Army Office I
I be Officer for Police Station
I be secretary for government office
You foolish laborer, you go suffer for nothing
Nonentity, you go suffer
for nothing
Na that time dem go start dem

Power Show
Na wrong show O
Power Show na wrong thing
*(CHORUS) YES

Na sad thing
Na sad thing
Na wrong show O
Power na to help your land
Na to help your mates
Na wrong show O
Силовая шоу

Я открываю глаза, я вижу на своей земле
*(Припев) на неправильное шоу o
Везде, где ты Дей
Куда бы ты ни пошел
Всем хотят, чтобы Power Show
*(Припев) на неправильное шоу o
Вы достигаете иммиграции по границе
Офицер Дей иммиграция

Он иди, блеик тебя
*(Припев) Да - [после каждой строки]
Трата времени
Изменить его, писать ему штаны
Некоторые волосы Dey Comb Dem
Den Tidy Dem Table
Ден его/дем

Прежде чем он пойду, скажи, что ты там
Если ты не поговоришь быстро
Он иди на дерьмо
Он иди дерьмо
И ты разговариваешь с АМ
Тогда ты удивляешься, когда он
Хижина для тебя
Он иди, скажи, ты не пойди, крест
Вы не иди сегодня
На это время демо, иди, старт
DEM Power Show O O
На неправильное шоу
Go почтовое отделение на то же самое
Дем иди, блефу тебя
Трата времени
Запусти тебя
А потом запустите вас
Дем и умирай твое тело
А потом утешитель
И они устают весь ваш разум
Дем, иди Скажи, нет изменений для пятидесяти Кобо
На это время, демо иди начни их

Power Show O O
На неправильное шоу o
Владелец автомобиля Sef он иди, возьми
он толкнет его на машине
Вниз по дороге
Тогда он начинает яб* (дразнить/беспокоить)
Глупый рабочий
Несюта, его не получить деньги
Посмотри на него сандалии и не слеза
Посмотри ему, брюк Э Дон слеза для Янша ** ** (задница)
Посмотри на него, синглет, Дон Грязная отделка
Посмотри ему на тело, без ванны сегодня утром
Посмотри ему в кармане, не сухой отдел
Ты идишь, страдай ни за что
Ты идишь, страдай ни за что
Ты не знаешь меня, Ша?
Я являюсь генералом в армейском офисе I
Я буду офицером полицейского участка
Я буду секретарем правительственного офиса
Ты, глупый рабочий, ты идишь ни за что
Несюта, ты идишь
ничего
На это время демо иди, начало демо

Силовая шоу
На неправильное шоу o
Power Show Na неправильная вещь
*(Припев) Да

На грустную вещь
На грустную вещь
На неправильное шоу o
Власть, чтобы помочь вашей земле
NA, чтобы помочь вашим друзьям
На неправильное шоу o

Другие песни исполнителя:

Все тексты Fela Kuti

Верный ли текст песни?  Да | Нет